lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu our lagos – pasuma

Loading...

our lagos lyrics
they call me pasuma they see me dey wonder
emi ni pasuma o
nibo lowa to tin ranju you better calm down ko ye leju
you think sey you get mouth like ashiwaju
oloju ben ile wa ko ranju mo mi iwo nikan ko loloju
ayimoye oloju repete ninu lagos
eko akete ilu ogbon eko akete ilu oye
eko akete ilu ogbon eko akete ilu oye
eko ile eko ile eko ile eko ile eko ile
life no be bеd but process as you lay your bed naso you go lay ontop am
work hard make you no dull if you no work you no go chop o
i say work hard makе you no dull naso e dey happen for our lagos
so when you reach lagos calm down
before you find yourself for down town
before you see yourself put your hands up
people dey for lagos wey dem dey run town
cool down my brother calm down my sister
cool down my padi calm down this na lagos
dem go dey denge denge dem go dey pose
dem forget sey na lagos we dey dem go dey pose
dem go dey denge denge dem go dey pose
dem forget sey na lagos we dey dem go
lagos writing a new chapter
tell me what we need immigration for
like institute known with noff laughter
and the people dem change dem roll after
beauty lagos ***************
***************************
love you bad tell me love you bad bad lagos
************************* lagos
************************ lagos
nibo lowa to tin ranju you better calm down ko ye leju
you think sey you get mouth like ashiwaju
oloju ben ile wa ko ranju mo mi
nibo lowa to tin ranju you better calm down ko ye leju
you think sey you get mouth like ashiwaju
oloju ben ile wa ko ranju mo mi
igbagbo ti mo ni lo je kin doke lo je kin doke
igbagbo ti mo ni lo je kin doke lo je kin doke
so when you reach lagos calm down
before you find yourself for down town
before you see yourself put your hands up
people dey for lagos wey dem dey run town
cool down my brother calm down my sister
cool down my padi calm down this na lagos
dem go dey denge denge dem go dey pose
dem forget sey na lagos we dey dem go dey pose
dem go dey denge denge dem go dey pose
dem forget sey na lagos we dey dem go
awon kan waye wa jaye won o e eko ile
awon kan waye wa sise o e eko ile
awon kan waye wa le won o e eko ile
awon kan waye wa carry o e eko ile
eko akete lawa ngbe eko ile eko akete lawa mule si eko ile
eko akete la tin pawo eko ile eko akete ilu oye o
o nana eko ile onana eko ile
lagos na we base eko ile lagos na we base eko ile
go tell them go tell them go tell them go tell them
sey we can’t leave lagos go tell them lagos we base
lagos we **** and go lagos na we base
patoranking pasuma **** tera

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...