lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jehovah i praise you – patience olumese

Loading...

jehovah i praise you oh
for all the good thing wey you dey do for me oh
see me now
my life don better
my level don change sho oh
shake am, shake am, shake am
shake am, shake am

god you don do so many things for me
you don make my life better
my enemies no rejoice over me
jehovah i praise you
god you don do so many things for me
you don make my life better
my enemies no rejoice over me
jehovah i praise you

people dey ask me why i dey shine like this
some dey ask me why i dey fine like this
i just dey tell them say no be my handwork
na baba god oh na him dey do am o
jesus you do well for me
you turn my life around for good
oh my life e don better
jehovah i praise you
god you don do so many things for me
you don make my life better
my enemies no rejoice over me
jehovah i praise you
god you don do so many things for me
you don make my life better
my enemies no rejoice over me
jehovah i praise you

people wey dey laugh me before
dem no fit laugh me again
dem see my level dem bow for me oh
those wey be dey talk to me anyhow
dem don dey praise me now oh
jehovah i praise you
my life don change
my level don change, na so
my story don change, na so
everything don change for my good
you turn my life around, around for good
jehovah l praise you

god you don do so many things for me
you don make my life better
my enemies no rejoice over me
jehovah i praise you
(god you don do)
god you don do so many things for me
you don make my life better
my enemies no rejoice over me
jehovah i praise you
oya now, wetin you dey wait for?
oya now, wetin you dey wait for?
shake am, shake am, shake am
sho oh, who wan try?
shake am, shake am, shake am
shake am, shake am

people dey wonder if na me be this
dem dey ask me na wetin happen oh
wetin dey happen wen you just dey shine like this
no be me dey do am oh, na baba god oh
god you don do so many things for me
you don make my life better eh
my enemies no rejoice over me
jehovah i praise you

(god you don do)
god you don do so many things for me
you don make my life better
my enemies no rejoice over me
jehovah i praise you
(god you don do)
god you don do so many things for me
you don make my life better
my enemies no rejoice over me
jehovah i praise you
i praise you lord (jehovah i praise you)
i honour you
you do well for me eh
you too much baba oh
i praise you lord
i honour you
i adore you lord
i praise you lord i give glory
all glory to your name
you too much
baba you too much
you too much
you too much

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...