lirik lagu abule – patoranking
[intro]
hold am tight
hold am jeje (go)
[verse 1]
this is another story oh, from my one
make i tell you wetin happen for abule
’bout this big party inside my abule
i went there with my bestfriend kunle
kunle dey there with him gyalfriend shile
ghetto gyals them dey like takasufe
so many pretty gyals dey inside my mule
i just dey wonder say, which kind party eh
everyting yapa, everyting dey
[pre*chorus]
ah, oshe
i get many gyals, wey them dey come from mowe
aj boys, them dey like to throw away
omo se gobe
we just havin’ fun
we wan’ carry on
crazy gyals like meg thee stallion
but my girlfriend dey here dey turn me on
[chorus]
that’s why i hold am tight
hold am jeje (go)
hold am tight
hold am jeje (go)
that’s why i hold am tight
hold am jeje (go)
hold am tight
hold am jeje (go)
[post*chorus]
go
go
go
go
[verse 2]
omoge whine am, you can do better
sweet gbedu from ebute metta
all the way, to niger delta
na we get am
plenty ololo
gyal’em nuff, oh ogologo
i just want sharply take one photo
before the baba them tell us to go
[pre*chorus]
ah, oshe
i get many gyals, wey them dey come from mowe
aj boys, them dey like to throw away
omo se gobe
we just havin’ fun
we wan’ carry on
crazy gyals like meg thee stallion
but my girlfriend dey here dey turn me on
[chorus]
that’s why i hold am tight
hold am jeje (go)
hold am tight
hold am jeje (go)
that’s why i hold am tight
hold am jeje (go)
hold am tight
hold am jeje (go)
[post*chorus]
go
go
go
go
[outro]
go
go
go
go
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu epsilona › lirik lagu going home – epsilona
- kumpulan lirik lagu hovimuusikko ilkka › lirik lagu veljeni – hovimuusikko ilkka
- kumpulan lirik lagu wishing well › lirik lagu sacrifice – wishing well
- kumpulan lirik lagu bad wolf › lirik lagu drowning beautiful – bad wolf
- kumpulan lirik lagu мулат › lirik lagu моя самая любимая – мулат
- kumpulan lirik lagu richard shekari › lirik lagu all the nations – richard shekari
- kumpulan lirik lagu 關心妍 › lirik lagu 空心人 – 關心妍
- kumpulan lirik lagu sonrei › lirik lagu reflejos – sonrei
- kumpulan lirik lagu briony › lirik lagu hiatus – briony
- kumpulan lirik lagu the sweetest condition › lirik lagu you don’t know me – the sweetest condition