lirik lagu lenge lenge – patoranking
come on, come on, come on, come on baby
eh come over baby
you know say me want you baby
come over baby
o di genge, o di genge (eh o di genge)
o di gengele, o di genge oh (eh o di genge)
see that erima wey just wole wa ah (eh o di genge)
e remind me of s-xy shalewa eh (eh o di genge)
omo the way you look oh
baby i’m impressed oh (eh o di genge)
i dey like girl’s wey get
wetin i fit press o (eh o di genge)
lenge lenge o, lenge lenge o
lenge lenge oh (lenge lenge)
lenge lenge o, lenge lenge o
lenge lenge oh (lenge lenge)
this kind lenge lenge is different oh
lenge lenge oh (lenge lenge)
lenge lenge carry front and back
like opelenge (lenge lenge)
please you, please you, please you (o mama mama)
me wanna kiss you, kiss you, kiss you (o mama mama)
because you carry lips, lips, lips like angelina
this your hips, hips, hips like angelina (like angelina)
as i dey so
i don tipsy, so i misbehave, na
i dey catch my trips
the way shake the waist, e don grade o
come on, come on, come on, come on baby (whaya say)
eh come over baby
o di genge, o di genge (eh o di genge)
o di genge le, o di genge oh (eh o di genge)
see that erima whe just wole wa ah (eh o di genge)
e remind me of s-xy shalewa eh (eh o di genge)
omo the way you look oh
baby i am impressed oh (eh o di genge)
i dey like girl’s wey get
wetin i fit press o (eh o di genge)
lenge lenge o, lenge lenge o
lenge lenge oh (lenge lenge)
lenge lenge o, lenge lenge o
lenge lenge oh (lenge lenge)
this kind lenge lenge is different oh
lenge lenge oh (lenge lenge)
lenge lenge carry front and back
like opelenge (lenge lenge)
ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
this kind lenge lenge is different oh
lenge lenge oh (lenge lenge)
lenge lenge carry front and back
like opelenge (lenge lenge)
come on, come on, come on, come on baby (whaya say)
eh come over baby
lenge lenge o, lenge lenge o
lenge lenge oh (lenge lenge)
lenge lenge o, lenge lenge o
lenge lenge oh (lenge lenge)
this kind lenge lenge is different oh
lenge lenge oh (lenge lenge)
lenge lenge carry front and back
like opelenge (lenge lenge)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu joey costello › lirik lagu chicago is just too far away – joey costello
- kumpulan lirik lagu corey patrick › lirik lagu eyes closed – corey patrick
- kumpulan lirik lagu rebecca malope › lirik lagu bheka – rebecca malope
- kumpulan lirik lagu stina samampela ft thevezzy › lirik lagu like popeye – stina samampela ft thevezzy
- kumpulan lirik lagu j murph › lirik lagu 2x’s – j.murph
- kumpulan lirik lagu theory2 › lirik lagu no trust – theory2
- kumpulan lirik lagu josephine oniyama › lirik lagu a freak a – josephine oniyama
- kumpulan lirik lagu paul de leeuw › lirik lagu geen moment gedacht – paul de leeuw
- kumpulan lirik lagu a verwey › lirik lagu electric funeral – a. verwey
- kumpulan lirik lagu lean chihiro › lirik lagu black mirror – lean chihiro