lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu the bag – patrick sinachi

Loading...

[intro]

[chorus]
she say she wan secure the bag
she say she wan secure the bag
wetin she carry for back na die
the way shine whyne am the blow my mind

she want the manya
her body fire
her baby wire
you like the fire

[verse 1 – patrick]
all of the girls wey dey fall for boy but you know say na you i chose ooh
you be the fire, fire wey dey burn
oh baby chocolate i swear we no go fornicate
you be the fine girl finer than delilah
baby no fear say me i go play youuu
i know say your body bad (body bad) and them dey trip for you bige back (ekwe)

[verse 2 – siso]
so baby duro, duro oh make you duro for me
i’ve been watching you for a long time so make you duro for me
shey you wan secure the bag
me i wan buy you the benz
and i promise you, non of your pant go loose shey you get?

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...