
na you - paul chisom lyrics
Loading...
baba na you
love gi dikwai egwu
(your love is amazing)
when i think about the things you do
your love dey make me dey follow you
because everything, na you
everything i do, na you
even when when i wan enjoy, na you
even when i cry, na you
when i fall yakata, na you
when i stand gidigba, na you
kedi kere di keke, na you
baba na you biko
na only you ewo ewo
without you, i no know wetin i go fit do oh
without you, i for be like mansion without roof oh
without you, i for br like bride wey no gey any grrom oh
without you, i for don kpai, i for don mumu oh
i can’t live can’t be without you (without you)
i can’t sleep can’t wake without you (without you)
cannot live cannot be without you (without you)
you’re the source of my life
Random Song Lyrics :
- sugar mami - mj nebreda & gini santana lyrics
- shady - babygirl nica lyrics
- g-$tar - yuri nr5 lyrics
- can't come back - the dubrovniks lyrics
- 2∞5 - autostima lyrics
- all you do is trap - iktyh lyrics
- skautskej tábor - sodoma gomora lyrics
- avec des mots - davodka lyrics
- mizz molly goes to cuba - daze (dnk) lyrics
- sonno - zzabo lyrics