lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu na you – paul chisom

Loading...

baba na you
love gi dikwai egwu
(your love is amazing)

when i think about the things you do
your love dey make me dey follow you

because everything, na you
everything i do, na you
even when when i wan enjoy, na you
even when i cry, na you
when i fall yakata, na you
when i stand gidigba, na you
kedi kere di keke, na you

baba na you biko
na only you ewo ewo

without you, i no know wetin i go fit do oh
without you, i for be like mansion without roof oh
without you, i for br like bride wey no gey any grrom oh
without you, i for don kpai, i for don mumu oh

i can’t live can’t be without you (without you)
i can’t sleep can’t wake without you (without you)
cannot live cannot be without you (without you)
you’re the source of my life

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...