lirik lagu bullion van – paul cleverlee & specikinging
[intro]
je m’appele specikinging
yeah yeah yeah yeah
[verse 1]
i no come this life to complain
but if i no make am na wetin i gain
my prayer point still remain the same
make people shout when they hear my name
i just want to party all night long
make everybody dey sing my song
baba loke ya mi 10 billi na
ninu owo ti ma pada ni ti ma pada na
cos if no be landlord dey knock
then na sars on the door (ko ko ko ko ko)
ile aye yi asan
[chorus]
my blessings come in a bullion van
from a small boy to a senior man
shokoloko bang oshey
make my mama say my real father na dangote (2x)
[verse 2]
i don tire to be upcoming
my greatest sin is poverty
i no wan see my mate dey dodge
i no wan beef or hold a grudge
ti won ba lelelele maje ki won ba mi
ki omo landlord wa malo buga mi
i like benz but i prefer ferrari
so mi di baller eyan josh too funny ®️
baba loke ya mi 10 billi na
ninu owo ti ma pada ni ti ma pada na
cos if no be landlord dey knock
then na sars on the door (ko ko ko ko ko)
ile aye yi asan
[chorus]
my blessings come in a bullion van
from a small boy to a senior man
shokoloko bang oshey
make my mama say my real father na dangote (2x)
[bridge]
angel gebu gimme update
ki oshi malo ba wa se blind date
loke loke we go elevate
we no go do yes sir for our mate
[chorus]
my blessings come in a bullion van
from a small boy to a senior man
shokoloko bang oshey
make my mama say my real father na dangote (2x)
[outro]
(melodies)
as i come sell my market
ki owo mi pe
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu yung rvider › lirik lagu catch and shoot – yung rvider
- kumpulan lirik lagu tim mc ts windhaus › lirik lagu mac’cheese – tim “mc t’s” windhaus
- kumpulan lirik lagu ise nigga › lirik lagu mr g gucci – ise nigga
- kumpulan lirik lagu lil spryte › lirik lagu barnacle porn – lil spryte
- kumpulan lirik lagu katia dla roze › lirik lagu profecia (katia, louie brooke, yara ketchup & joana xcx) – katia d’la roze
- kumpulan lirik lagu jaque e jonas › lirik lagu filho de mãe solteira – jaque e jonas
- kumpulan lirik lagu arctic flowers › lirik lagu magdelene – arctic flowers
- kumpulan lirik lagu guiga camillo › lirik lagu amor de mãe – guiga camillo
- kumpulan lirik lagu relentless existence › lirik lagu the path of oppression – relentless existence
- kumpulan lirik lagu weaviil › lirik lagu moi-même – weaviil