
ogaranya - pawzz lyrics
[intro]
ah murder
jon p
[verse 1]
shayo for tonight oh
two bottles of hennessy for tonight oh
one kele for the night oh
kele wey, no go show mercy for tonight oh
call me ogaranya
chop life till the morning
man no fit tire
call me ogaranya
shayo till the body and soul is on fire
[hook]
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
[chorus]
call me ogaranya
call me ogaranya
[verse 2]
problem e no dey finish, i can’t k!ll myself
so me i hold the riddim for inside my head
e ba mi womo wey no go fit kiss and tell
make we jolly, oya make we jolly
call me ogaranya
what you want baby girl tell me your desire
baby odinaka
see me i want to spend am i no fit tire
[hook]
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
[chorus]
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
[outro]
swapsticks
Random Song Lyrics :
- crazy nights - axxion lyrics
- fuck betty white - lil papa john's pizza mansion lyrics
- yesterday's rain - stage dolls lyrics
- hope in the safe hands - tell me a fairytale lyrics
- 1995 - lyonzon lyrics
- the insanity - tell me a fairytale lyrics
- north face - eleven mob lyrics
- tout le cash - 100 blaze lyrics
- life isn't fair - smooth hound sound lyrics
- see through funk - stract (chh) lyrics