lirik lagu ogaranya – pawzz
[intro]
ah murder
jon p
[verse 1]
shayo for tonight oh
two bottles of hennessy for tonight oh
one kele for the night oh
kele wey, no go show mercy for tonight oh
call me ogaranya
chop life till the morning
man no fit tire
call me ogaranya
shayo till the body and soul is on fire
[hook]
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
[chorus]
call me ogaranya
call me ogaranya
[verse 2]
problem e no dey finish, i can’t k!ll myself
so me i hold the riddim for inside my head
e ba mi womo wey no go fit kiss and tell
make we jolly, oya make we jolly
call me ogaranya
what you want baby girl tell me your desire
baby odinaka
see me i want to spend am i no fit tire
[hook]
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
[chorus]
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
[outro]
swapsticks
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jose james › lirik lagu lean on me – josé james
- kumpulan lirik lagu alejandro sanz › lirik lagu te canto un son (mezcla binaural) – alejandro sanz
- kumpulan lirik lagu momoland › lirik lagu i’m so hot (japanese version) – momoland
- kumpulan lirik lagu les dales hawerchuk › lirik lagu star académie – les dales hawerchuk
- kumpulan lirik lagu rentre dans le cercle › lirik lagu rentre dans le cercle – épisode 7 – rentre dans le cercle
- kumpulan lirik lagu haley reinhart › lirik lagu oh damn – haley reinhart
- kumpulan lirik lagu karol g › lirik lagu lo sabe dios – karol g
- kumpulan lirik lagu fluxx › lirik lagu feelings tied – fluxx
- kumpulan lirik lagu shallows › lirik lagu drive away (tofû remix) – shallows
- kumpulan lirik lagu moonfall › lirik lagu devon – moonfall