lirik lagu brother bartho – paybac iboro
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
na early momo and you never bath
never bath brother bartho
and you never wack
never wack brother bartho
but you don dey shack
don dey shack brother bartho
your pikin school fees you never pay
never pay brother bartho
smoking everyday
everyday brothеr bartho
need a better way
a bettеr way brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
and ya still betting everyday everyday brother bartho
spent a hundred k
a hundred k brother bartho
rent you never pay
never pay brother bartho
now your load dey outside for the floor
for the floor brother bartho
your wife don comot don comot brother bartho
still we no fit judge
no fit judge brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu od › lirik lagu goodies – od
- kumpulan lirik lagu yung anwich › lirik lagu sick fuckin fortnite rapp – yung $anwich
- kumpulan lirik lagu tequila › lirik lagu abre el día – tequila
- kumpulan lirik lagu seabellies › lirik lagu it’s alright – seabellies
- kumpulan lirik lagu sha sha › lirik lagu what the heck – sha sha
- kumpulan lirik lagu sadboytaki › lirik lagu sleep well bestita – sadboytaki
- kumpulan lirik lagu ashlee raynee › lirik lagu tied to my emotions – ashlee raynee
- kumpulan lirik lagu sebastian yepes › lirik lagu dos problemas – sebastian yepes
- kumpulan lirik lagu maut › lirik lagu in pace con te stesso – maut
- kumpulan lirik lagu marcella bella › lirik lagu lovin’ you (gianni bini remix) – marcella bella