lirik lagu monkey see monkey do – paybac iboro
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
you gats get small taste for the proof
and big room still dey to improve
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
you gats get small taste for the proof
and big room still dey to improve
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth
all thе sins of my popsi
i repeated thеm once
then i repeated them again
why i go take life sufri
when everything wey i want
go land me on too cnn
politicians for my country
they take away all our money
they make crayfish bend
na why no matter what it cost me
bros i go get that money
i wan be in the benz
i wan pull up in a whip like skrr
look me for my eyes and my heart no fear
im from a place called land of the tiff were if your soul loss bros we still no care
we protested like please don’t shoot us
and the government shot us right there
i need champagne just to hide my pain
i need some ice just to hide my hurt
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
you gats get small taste for the proof
and big room still dey to improve
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
you gats get small taste for the proof
and big room still dey to improve
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth
for the labour of our heroes past
i go pour shayo commot my glass
green white green
i go blend with the snakes wey dey for the grass
man you no need to ask
nigerian prince man im up to the task
im a product of the past
im a product of our recession the market just crashed
dollar just reach 5 h and my guys dey and the thinf dey pain my soul
how i wan run my race when you off my lace and you want commot my soul
devil wan give me chase i pick up the pace i dey on this lonely road
i no get time to waste no time to wait
harmattan cos this life is cold
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
you gats get small taste for the proof
and big room still dey to improve
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
you gats get small taste for the proof
and big room still dey to improve
na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit
my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu reality club › lirik lagu things i don’t know – reality club
- kumpulan lirik lagu ceezy › lirik lagu ire – ceezy
- kumpulan lirik lagu mente fuerte › lirik lagu wakanda – mente fuerte
- kumpulan lirik lagu dan fogelberg › lirik lagu over and over (live) – dan fogelberg
- kumpulan lirik lagu caballero jeanjass › lirik lagu bonne chance – caballero & jeanjass
- kumpulan lirik lagu nick weaver › lirik lagu taste – nick weaver
- kumpulan lirik lagu the boys rb group › lirik lagu the bush – the boys (r&b group)
- kumpulan lirik lagu kwest tha madd lad › lirik lagu bourbon street – kwest tha madd lad
- kumpulan lirik lagu astral doors › lirik lagu tomorrow’s dead – astral doors
- kumpulan lirik lagu ute lemper › lirik lagu the case continues – ute lemper