lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yama yama – pee double

Loading...

[intro]
monte teaser baby
woyo woyo oh oh
who’s is there
oh it is dj joeblinkz whoa
pee double megaboi

[chorus]
make i no go fine lasan
but money no dey for my pocket
abasi kan idiok nkpo
god forbid bad thing
make i no go fine lasan
but money no dey for my pocket
abasi kan idiok nkpo
god forbid bad thing

na yamayama na yamayama
fine boy wey no get money, na yamayama
na yamayama na yamayama
fine boy wey no get money, na yamayam
na yamayama na yamayama
fine boy wey no get money, na yamayam
na yamayama na yamayama
fine boy wey no get money, na yamayam

[verse 1]
fine boy pink lips you dey l!ck your mouth
you no know sey you no get money you no get mouth
and when men dey talk oh, no go put your mouth
cos them go tell you shut up
abro get out, get out of here
you no complete, with your six packs
you no complete, with hour bear bear
you no complete, abandoned project
you complete
na you be the bad habbits them go cut you off
without pen them go write you off
abro hustle, double your hustle

[chorus]
make i no get money lasan
but sense no dey for me head
abasi kan idiok nkpo
god forbid bad thing

make i no get money lasan
but sense no dey for me head
abasi kan idiok nkpo
god forbid bad thing

na yama yama, na yamayama
you get money but no sense na yama yama
na yama yama, na yamayama
you get money but no sense na yama yama
na yama yama, na yamayama
you get money but no sense na yama yama
na yama yama, na yamayama
you get money but no sense na yama yama

[verse 2]
small money enter your pocket, you come dey feel like deputy god
you forget to get patience, but there is god
you come dey feel like jonathan, goodluck jonathan
you come dey look down on people wey tall p-ss you, for your mind you be jagaban
if your money no dey touch life
if your money no dey put smile for people face
hide your face, abrother make you hide your face
if your money no dey touch life
if you money no dey put smile for people face
hide your face, asister make you hide your face oh

[chorus]
na yamayama na yama yama
fine boy wey no get money back yama yama
na yamayama na yama yama
you get money but no sense, na yama yama

[outro]
joeblinkz
tell them
if you get money, try get sense add
they call me undefeated dj joeblinkz ikaba
one time for the one time
pee double, monte checheche ikaba nation

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...