lirik lagu fine – pepenazi
(intro)
them dey say make i blow grammar , but me say me wan collobi you my sugar
ye ye ye
(verse 1)
them dey say make i blow grammar ,but me say me wan collobie you my sugar
/ye ye ye ye/
only you get four bouncer, say you fit call soldier for me
(x2)
let me be your bobo and you be my, baby, baby tell me why you acting this way
(bridge)
i just wan make we keep on rocking,keep on rocking my baby (x2)
if na love make we do am again
(chorus)
so fine, so fine, so fine, so fine, so fine oooo
(response)- so fine,so fine,so fine,baby you’re so fine
baby why you so fine, so fine, so fine, so fine, so fine oooo
(response)- so fine , your body too fine, your body so fine ooo oo
(verse2)
eniola my baby
olufunmilayo
baby mi o fine ju, so fine baby you are so fine (x2)
only you get four bouncer, say you fit call soldier for me (x2)
let me be your bobo and you be my baby, baby tell me why you acting this way
(bridge)
i just wan make we keep on rocking,keep on rocking my baby (x2)
if na love make we do am again
chorus)
baby why you so fine, so fine, so fine, so fine, so fine oooo
(response)- so fine,so fine,so fine,baby you’re so fine
baby why you so fine, so fine, so fine, so fine, so fine oooo
(response)- so fine , your body too fine, your body so fine ooo ooo
(outro)
laughs
its krizbeatz the drummer boy
make we do am again
mixed by mighty
song written by : pepen-z-
music produced by: krizbeatz
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu plokami tou karxaria › lirik lagu ωω πέφκω / o pefko – plokami tou karxaria
- kumpulan lirik lagu blu › lirik lagu mr. blu(e) – blu
- kumpulan lirik lagu les hay babies › lirik lagu bonnie and clyde – les hay babies
- kumpulan lirik lagu circus p › lirik lagu slash/er – circus-p
- kumpulan lirik lagu snlv › lirik lagu comet oasis – snlv
- kumpulan lirik lagu favorit_official › lirik lagu я один в темноте (i’m alone in the dark) – favorit_official
- kumpulan lirik lagu 書店太郎 shoten taro › lirik lagu linked – 書店太郎 (shoten taro)
- kumpulan lirik lagu ella henderson › lirik lagu mirror man (henry krinkle remix) – ella henderson
- kumpulan lirik lagu bukshot mr grey and lo key the cabal › lirik lagu don’t go in the basement – bukshot, mr. grey, and lo key (the cabal)
- kumpulan lirik lagu ryan palma › lirik lagu hold on – ryan palma