lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wayo – perezii

Loading...

je je je (wayo)
i geti kele wey dey fili my cup
she give me vibes as original boy

her body bad she dey turn me right on
tell me wetin sup baby kilo wan sou
oh mah girlie no dey whine you be life of the party
me love the way you shake it
make my head to be spinning
doing like atati
girlie no dey whine me
baby sho ma gba my
no no no no
wayo, wayo
i geti kele wey dey wayo
this girl dey do me like tgo
kilode no dey do me wayo o wayo
wayo, wayo
i geti kele wey dey wayo
this girl dey do me like tgo
kilode no dey do me wayo o wayo
originally girl wey dey make me calm down
she get the vibe wey dey make me whine down
melody vibes wey dey make me calm down
girl you do me kayamata
do me sho mi ja ha
make all the n*ggas them dey fight for your matter
but me i go murder any modafvcking f*cker
wey wan dey for your matter
but this kele wan jazz me
she give me loving i like it
omo the kele wan kpai me
you know say me i no fit kpai
i strong pass mike tyson
but this kele wan chance me
she give me loving i like it
omo the kele wan kpai me
you know say me i no fit kpai
i strong pass mike tyson
she me kayamata
do me sho mi jaja
make all the n*ggas dey fight for your matter
but me i go murder any modafvcking fvcker
wey wan dey for your matter
she me kayamata
do me sho mi ja ja
make all the n*ggas dey fight for your matter
but me i go murder any modafvcking fvcker
wey wan dey for your matter
so my baby girl wayo
i geti kele wey dey wayo
this girl dey do me like tg o
kilode no dey do me wayo o wayo
i geti kele wey dey wayo
this girl dey do me like tg o
kilode no dey do me wayo o wayo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...