
hypertension - peruzzi lyrics
[intro]
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(chanting)
[verse 1]
i see the signboard (signboard)
wey say warning (warning)
’cause your body dangerous
but me i no dey hear word (hear word)
i dey here till morning (morning)
and that’s on period (period)
[pre*chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye yе ye ye ye yе
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[post*chorus]
(chanting) (mami what you working with)
(chanting) (oh baby show me working)
(show me working, show me working)
[verse 2]
see person figure (see person figure)
man dem wan figure your body (figure your body)
omo make i take better picture
my people gast see this your body (this your body)
[pre*chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[outro]
(chanting)
(chanting)
Random Song Lyrics :
- доброе утро (good morning) - амплфорт (ampleforth) lyrics
- min boo - la rosy lyrics
- делаю это! (i'm doing it!) - govoryatt lyrics
- smoke it up! - kaytoven lyrics
- cosmetic erotic redant remix - butchers harem lyrics
- it's from me to you - jean repetto lyrics
- new hemp plant - frith hilton lyrics
- как есть (as it is) - оу74 (ou74) lyrics
- nach vorne - olexesh & haaland936 lyrics
- pvc - ronaldo maximum lyrics