lirik lagu hypertension – peruzzi
[intro]
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(chanting)
[verse 1]
i see the signboard (signboard)
wey say warning (warning)
’cause your body dangerous
but me i no dey hear word (hear word)
i dey here till morning (morning)
and that’s on period (period)
[pre*chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye yе ye ye ye yе
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[post*chorus]
(chanting) (mami what you working with)
(chanting) (oh baby show me working)
(show me working, show me working)
[verse 2]
see person figure (see person figure)
man dem wan figure your body (figure your body)
omo make i take better picture
my people gast see this your body (this your body)
[pre*chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[outro]
(chanting)
(chanting)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu akysz › lirik lagu znaki drogowe – akysz
- kumpulan lirik lagu pochi › lirik lagu 2 hamsters – pochi
- kumpulan lirik lagu murs › lirik lagu risk it all – murs
- kumpulan lirik lagu kozmik › lirik lagu panic – kozmik
- kumpulan lirik lagu kravermusic › lirik lagu чёрная дыра (black hole) – kravermusic
- kumpulan lirik lagu ransom nicholas craven › lirik lagu midsommar – ransom & nicholas craven
- kumpulan lirik lagu the 69 eyes › lirik lagu hevioso (live) – the 69 eyes
- kumpulan lirik lagu lil zay osama › lirik lagu ride 4 me – lil zay osama
- kumpulan lirik lagu mhr koalaa › lirik lagu rose – mhr & koalaa
- kumpulan lirik lagu lil avenue › lirik lagu runnin up – lil avenue