lirik lagu kalakuta – peruzzi
[intro]
manma ribaribari
ehn ehn
that is the federal ministry now has warned that
due to what we are seeing
e choke!
eh eh, eh*eh eh
choke norris
manma ribaribari
yebaba, yebaba, yebaba, yeba
[verse 1]
nah me wey, me wey dey give dem jara (jara)
me i no like wahala (rara)
me i no like to enter, till dem open for me
(biri bang bang)
you wey, you wey dey kariala, abi?
you nah son of father
oshey, you nah larry gaaga, abi?
e go shock you, e go shock you
[pre*chorus]
mo fa kalaku for kalakuta
ah, right now i’m brutal
as in, it will move like a puta
i go bl**dy shoot hеr, with a bazooka
e go go skrrrrrr when e shoot her
nah you dеy, nah we dey loot am
you wan dey, i go substitute am
’cause i’m brutal, f*ckin’ brutal
[chorus]
still, no wahala, ehn ehn
no wahala
me i no like wahala
but if you halla, me i go halla, ehn ehn
no wahala
yehh, no wahala
say me i no like wahala
but if you halla, me i go halla, abi?
[post*chorus]
manma ribaribari eh
ganja dangbana
manma ribariba yoyoyo
choke norris
manma ribaribari eh
ganja dangbana (ganja dangbana)
manma ribariba yoyoyo
[verse 2]
oh, you say you no go believe me
say you get the level wey go finish me
i do my own, you still dey mimmick me
you copy finish, you wan delete me
so if there’s one thing i realise
mandem get scope but me i wise
and yes dey don try to put their hands
inside my eyes
but dem realise
[pre*chorus]
mo fa kalaku for kalakuta
ah, right now i’m brutal
as in, it will move like a puta
i go bl**dy shoot her, with a bazooka
e go go skrrrrrr when e shoot her
nah you dey, nah we dey loot am
you wan dey, i go substitute am
’cause i’m brutal, f*ckin’ brutal
[chorus]
still, no wahala, ehn ehn
no wahala
me i no like wahala
but if you halla, me i go halla, ehn ehn
no wahala
yehh, no wahala
say me i no like wahala
but if you halla, me i go halla, abi?
[post*chorus]
manma ribaribari eh
ganja dangbana
manma ribariba yoyoyo
choke norris
manma ribaribari eh
ganja dangbana (ganja dangbana)
manma ribariba yoyoyo
[outro]
who say make dem play am?
dj who say make you play am?
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu rxseisnthere › lirik lagu death carousel – rxseisnthere
- kumpulan lirik lagu gupa › lirik lagu midnite falls – gupa
- kumpulan lirik lagu healing germany › lirik lagu suns – healing (germany)
- kumpulan lirik lagu righteous reg › lirik lagu brick phone – righteous reg
- kumpulan lirik lagu las guanabanas › lirik lagu fantasía – las guanábanas
- kumpulan lirik lagu love sadkid erameld › lirik lagu better in love – love-sadkid & erameld
- kumpulan lirik lagu jvna › lirik lagu breakdown (n3wport remix) – jvna
- kumpulan lirik lagu ahen one › lirik lagu obezzzbol – a$hen one
- kumpulan lirik lagu saint don › lirik lagu narco saint – saint don
- kumpulan lirik lagu jack the joker › lirik lagu brad pit – jack the joker