lirik lagu lagbaja – peruzzi
call lagbaja. la gba ja
( ogini ne me nkpo tu a)
(chorus)
call lagbaja
say the matter e don turn kasala
abi you go call fashola
as road block don block ashana o
na the matter we dey solve
but e no gree solve
ask her wetin dey sup
e no fit talk
(verse)
nwane m disabili
disability o
wey you they give me
wey you they give me so
they make you feeling
like say you they k!lly show
you want to finish, want to finish me o
(ewo nu)
but e no fit work
see oil dey my head
the head too strong
(chorus)
we go gas call lagbaja
say the matter don turn kasala
abi make you call fashola
as road block don block ashana
na the matter we dey solve since
e no gree solve
ask her wetin dey sup
e no fit talk
(verse 2)
you can’t stop my shine
you can’t spoil my beat
you can’t catch my drip
no need to try
but try if you please
no get as e be aih
i , i never did it oh
no no no
i never did it o
(chorus)
tell them make them call lagbaja
say the matter e don turn kasala
abi make them call fashola
as road block don block ashana o
na the matter we dey solve since
e no gree solve
ask her wetin they sup
e no fit talk
(outro)
call lagbaja
yeah
h*llo
h*llo
i know you can hear me
swaps swaps
h*llo h*llo
i know you can hear me
talk now
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu no turning back › lirik lagu together – no turning back
- kumpulan lirik lagu fid q › lirik lagu walk it off – fid q
- kumpulan lirik lagu zen boi › lirik lagu golden – zen-boi
- kumpulan lirik lagu gruby mielzky › lirik lagu milczenie – gruby mielzky
- kumpulan lirik lagu jack chen › lirik lagu 麻醉 (anesthesia) – jack chen
- kumpulan lirik lagu lady › lirik lagu i need (ft fella) – lady
- kumpulan lirik lagu mc creu › lirik lagu dança do créu – mc créu
- kumpulan lirik lagu mnd5 › lirik lagu suppress – m!nd5
- kumpulan lirik lagu djezja › lirik lagu fout gaan – djezja
- kumpulan lirik lagu primeiro esquadrao › lirik lagu da sul pra norte – primeiro esquadrão