lirik lagu matrimony – peruzzi
[intro: peruzzi]
we are gathered here now
in holy matrimony, matrimony
holy matrimony, matrimony
[verse 1: peruzzi]
oya swuwa
girl i’m ready what you waiting for
take it easy baby let’s see small ( easy)
give me jejely
o da ka re baby give them softly softly ehn
slow and steady
you are my freaking freaky
hoiiiin give me jejely
[chorus: peruzzi]
i say who dey handle you (n0body)
who dey sample you (n0body)
who dey cuddle you (n0body)
say dem wan do you
ahey make dem dey there lane
i say who dey handle you (n0body)
who dey sample you (n0body)
who dey cuddle you (n0body)
say dem wan do you
ahey make dem dey there lane
[post*chorus: peruzzi]
oya come and take this sugar all over all over
i’m catching feelings oh baby
all over
you gat me falling all over all over
as you give me jejely
oya come and take this sugar all over all over
i’m catching feelings oh baby
all over
you gat me falling all over all over
as you give me jejely
[verse 2: tiwa savage]|
for the lips and one the neck yeah, kiss me properly
enemies wey dem want to dey vex we give them gradually ahey
give me ring i’ll be your property
tell your mummy daddy make them know (make them know)
say i want to give you loving on the low
mama try, give me ring i’ll be your property
[chorus: tiwa savage & peruzzi]
you say who dey handle me (n0body)
who dey sample me (n0body)
who dey cuddle me (n0body)
say them wan do me
ahey make dem dey there lane
you say who dey handle me (n0body)
who dey sample me (n0body)
who dey cuddle me (n0body)
say them wan do me
ahey make dem dey there lane
[post*chorus: peruzzi]
oya come and take this sugar all over all over
i’m catching feelings oh baby
all over
you gat me falling all over all over
as you give me jejely
oya come and take this sugar all over all over
i’m catching feelings oh baby
all over
you gat me falling all over all over
as you give me jejely
[outro: peruzzi]
we are gathered here now
in holy matrimony, matrimony
holy matrimony, matrimony
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lyran dasz › lirik lagu keine märchenstunde – lyran dasz
- kumpulan lirik lagu erfan hamed nikpay asadi › lirik lagu mar jange – erfan, hamed nikpay & asadi
- kumpulan lirik lagu boof amy morgan › lirik lagu the gahn – boof & amy morgan
- kumpulan lirik lagu walksider › lirik lagu octopus – walksider
- kumpulan lirik lagu emmanuel › lirik lagu pertenezco a ti – emmanuel
- kumpulan lirik lagu mushroom people › lirik lagu la la la la lie – mushroom people
- kumpulan lirik lagu mario william vitale › lirik lagu wipe out – mario william vitale
- kumpulan lirik lagu dawn of demise › lirik lagu those who deserve my wrath – dawn of demise
- kumpulan lirik lagu mitu › lirik lagu melgar – mitu
- kumpulan lirik lagu gixn › lirik lagu i wonder y – gixn