lirik lagu ola – peruzzi
[intro: mayorkun]
aii
aii
d*mn!
she say ola ola, ola ola ola ola, ola
see wahala, hala, hala, hala eh
[verse 1: peruzzi & mayorkun]
girl am the one for you, i’ll make you feel comfortable
yes i’ma show you off, i’ll blow you off and that’s just the truth
i’d do anything for you, give you my kidney too
forget my side chicks dem no fit get me, even if dem use juju
[pre*chorus: peruzzi & davido]
trust me, i’d come for you
’cause calamity girl i’d burst for you
man ah shut down, that thing or two
na dem dey rush me, eh
i’d come for you
spiritually physically come for you
and if you want to play i go call for you
[chorus: peruzzi & mayorkun]
ola, ola show me wahala
she talk say i no halla but no be why she dey para
she say oga
i don send you my aza because say i no answer
she wan hold me for trouser
she say ola ola, ola ola, ola, ola, ola eh
see wahala, hala, hala, hala hala hala eh
she say ola ola, ola ola, ola ola, ola eh
see wahala, hala, hala, hala hala hala eh
[verse 2: peruzzi & mayorkun]
i don’t know what to say, she’s unbelievable
your body madness, scatter my concept, i don’t know what to do
ole*ole, oleku
peruzzi tell me, wetin man go do?
she gat me acting like a fool, uh*uh
[pre*chorus: peruzzi & mayorkun]
trust me, i’d come for you
’cause calamity girl i’d burst for you
man ah shut down, that thing or two
na dem dey rush me, eh
i’d come for you
spiritually physically come for you
and if you want to play i go ball for you
[chorus: peruzzi & mayorkun]
ola, ola show me wahala
she talk say i no holla but no be why she dey para
she say oga
i don send you my aza because say i no answer
she wan hold me for trouser
she say ola ola, ola ola, ola ola, ola eh
see wahala, hala, hala, hala hala hala eh
she say ola ola, ola ola, ola ola, ola eh
see wahala, hala, hala hala hala hala eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu brian may › lirik lagu i’m scared (justin’s mix ’92) – brian may
- kumpulan lirik lagu pool › lirik lagu everything is not yet lost – pool
- kumpulan lirik lagu layks › lirik lagu me and you – layks
- kumpulan lirik lagu josipa lisac › lirik lagu nismo mi bez cilja – josipa lisac
- kumpulan lirik lagu dactonleeumrfh › lirik lagu where’s the waffle in here (we’re sober) – dactonleeumrfh
- kumpulan lirik lagu cmpny › lirik lagu belo – cmpny
- kumpulan lirik lagu maniak dj wich › lirik lagu z brna do prahy a zpět – maniak & dj wich
- kumpulan lirik lagu kaycyy › lirik lagu sound go off ok! – kaycyy
- kumpulan lirik lagu ah us › lirik lagu the love song – a$h. (us)
- kumpulan lirik lagu ivo incuerdo › lirik lagu siempre – ivo incuerdo