lirik lagu see love – peruzzi
wah wah wah
wah wah wah
won fa’ra we mi gan
walai talai dem never see no one like me
on my way to the top (to the top, to the…)
n0body fit to take my shine
when i look in your eyes i see love
i feel passion, i belong
drives me crazy like hilux
n0body fit to be us, lo lo lo lo
i’m in love
i feel passion, i belong
my empty cup i fill up
kpk, on throw don’t k!ll love
i resist the urge to shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy
i resist the urge shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy o
as i please
i no want bad energy o
i resist the urge to shalaye
as i please
i no want bad energy o
i no want bad energy, don’t give it to me now
i came with your remedy, come take it and heal up
the energy wey dey cure your ginger
the energy wey dey bust your liver
the energy wey dey cool your trigger, le le le
when i look in your eyes i see love
i feel passion, i belong
drives me crazy like hilux
n0body fit to be us, lo lo lo lo
i’m in love
i feel passion, i belong
my empty cup i fill up
kpk, on throw don’t k!ll love
i resist the urge to shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy
i resist the urge to shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy o
as i please
i no want bad energy o
i resist the urge to shalaye
as i please
i no want bad energy o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu melody pink 멜로디핑크 › lirik lagu 별을 봐 (dream of star) – melody pink (멜로디핑크)
- kumpulan lirik lagu 2hollis › lirik lagu life of a feeling act iii – 2hollis
- kumpulan lirik lagu j navarro the traitors › lirik lagu casket – j. navarro & the traitors
- kumpulan lirik lagu chase fetti benny the butcher › lirik lagu get a ticket – chase fetti & benny the butcher
- kumpulan lirik lagu saint avangeline › lirik lagu vineyard valentine – saint avangeline
- kumpulan lirik lagu samtime › lirik lagu end of tiktok song – restrict act parody – samtime
- kumpulan lirik lagu лень lethery › lirik lagu тюльпан (tulip) – лень (lethery)
- kumpulan lirik lagu unknown artist › lirik lagu xale anthem (yuhhh) – unknown artist
- kumpulan lirik lagu yes › lirik lagu one second is enough – yes
- kumpulan lirik lagu salami rose joe louis › lirik lagu zaza flip – salami rose joe louis