lirik lagu somebody baby – peruzzi
[intro]
it’s runway
xbusta
pre bang bang
there is a man for every woman
it’s blaise on the beat baby
[chorus – peruzzi]
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
like you belong to somebody
eh eh eh
just like you belong to somebody
[verse 1 – xbusta]
somebody first
i be somеbody best
i be somebody hеart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
i be somebody ex
i be somebody next
baby no go let somebody vex
[bridge]
o feshe lu
ayakata
i like your body o
o feshe woh
ayakata
[chorus – peruzzi]
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
like you belong to somebody
eh eh eh
just like you belong to somebody
[verse 2 – xbusta]
oya k!ll a mad man, you go know say em get person
abi you no dey fear person
mind the way you dey near person
show people love as boss wey you be
mr. ekeson
no man is a island, e mean say people get me
if you reject me, people go accept me
no judge time with somebody watch
you no dey feel me but i be somebody crush
[bridge]
o feshe lu
ayakata
i like your body o
o feshe woh
ayakata
[chorus – peruzzi]
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
like you belong to somebody
eh eh eh
just like you belong to somebody
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ferdi tayfur › lirik lagu zamane aşığı – ferdi tayfur
- kumpulan lirik lagu 2c tali › lirik lagu no mercy – 2c & tali
- kumpulan lirik lagu flo willap › lirik lagu love sick – flo willap
- kumpulan lirik lagu strabe › lirik lagu when we move – strabe
- kumpulan lirik lagu morad m d l r › lirik lagu algo muy raro – morad (m.d.l.r.)
- kumpulan lirik lagu neima ezza › lirik lagu intro (neima ft. ezza) – neima ezza
- kumpulan lirik lagu leellamarz meenoi › lirik lagu 내일 얘기해 (talk tomorrow) – leellamarz & meenoi
- kumpulan lirik lagu shamshad begum talat mahmood › lirik lagu duniya badal gayi – shamshad begum & talat mahmood
- kumpulan lirik lagu the hoppers › lirik lagu great day in the morning – the hoppers
- kumpulan lirik lagu bea duarte › lirik lagu mar (tinn’s version) – bea duarte