lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu no reason – pesukone, erittage

Loading...

southsouth!
k!ll ‘em baby
ahn!

like ‘young 6ix’ “you don see am?” (ehn)
my rap long like third mainland
your old bills na who pay am?
you fu*** with me you’re a goner
ofrukpe! you better pray hard
if i catch you, you go hear am!
like obj i send letter
if you escape i catch you later (bomb)

badman na badman
n0body fit change am
fu** all this ni***
all of dem na ‘shenkers’
dem claim say dey get
but for real dem be broke as*
dem no get good job like ssce holders
you claim say you wise
make i show you my colours
so many ni*** i don wound for ‘coro’
my matter dey play
ask of me for ‘ekoro’
why your eye no go swell up?
you dey do ‘amebo’
i nеver touch you but your bp dey rise
‘judas iscariot’ mе i no be christ!
i get you for mind, so you fit no survive
you be fool when dey p*ss for body
you no wise
pikin wey i carry for back cross water
i leave you for ground drop you for coal tar
you say you want beef n*gga how your matter
ready face my gun ready face my kala
how many times i don save you from street?
when you dey gba then like old man p*ss
when you no get weed who dey provide
na small thing commot if i leave you this time
talking of music, who you don help? (who you don help)
base on motivation who you don bless? (who you don bless)
you dey rap about gun ni*** who you fit shoot
you say your rap don done oga wetin you cook
inside my library you’re a piece of book
i should have known ni*** your ways are crooked
you lie give your fans better tell them the truth
your fans na smallie wey no go school
rule number one
make i warn you for here
either you use your head or loose your leg
no let me do wetin go make you beg
be careful with me ‘fore i mud’ you for bed
like ‘young 6ix’ “you don see am?”
my rap long like third mainland
(my rap long like third mainland)
your old bills na who pay am?
you fu*** with me you’re a goner
ofrukpe! you better pray hard
if i catch you, you go hear am!
like obj i send letter
if you escape i catch you later

if you f*** with me for no reason
dem go touch you for no reason
punch you for no reason
dem fit stab you for no reason
i reason you for no reason
reason you for no reason
reason you for no reason
reason you for no reason yea!
f*** with me for no reason
chop slap for no reason
dem go punch you for no reason
stab you for no reason
i reason you for no reason
reason for you no reason
reason you for no reason
better fear me like rainy season

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...