lirik lagu ewele – pheelz
[verse 1]
omo this hustle make you dey reason things brother man
the kind of things wey go ginger you, give you wings
omo dem think say we both dey the same plane
but dem no know say their own flight na economy
[pre*chorus]
they wan see my sorrow
wo fe je kin koro
but thank god say man baff up
they for see my downfall
i live once i do yolo
you live twice to ba ni ko to
wahala me i can’t talk
ridimakulayo
[chorus]
ewele
ewele, ewele
case ita gbangba
talomode, talagba
ewele
ewo lekpe, ewo lekpe
case ita gbangba
talomode, talagba
[verse 2]
omo, take me for instance oh
they just wan use me kan gbe kan so
plan wey dey get na there business oh
i’ve been consistent on these stairs oh
but shori
ode lo like
24/7 i’m on the grind
all their strategies but i don’t mind
i sharply stand and i turn on the light and turn up the mic ah
[pre*chorus]
they wan see my sorrow
wo fe je kin koro
but thank god say man baff up
they for see my downfall
i live once i do yolo
you live twice to ba ni ko to
wahala me i can’t talk
ridimakulayo
[chorus]
ewele
ewele, ewele
case ita gbangba
talomode, talagba
ewele
ewo lekpe, ewo lekpe
case ita gbangba
talomode, talagba
[outro]
yeah, sho ye?
omode yi, sun mo bi
sho ye?, nibo
’cause omode yi le koko
’cause omode yi le koko
’cause omode yi le koko
ridimakulayo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu pulla › lirik lagu encostado á parede – pulla
- kumpulan lirik lagu yxng sanzu › lirik lagu from the stars – yxng sanzu
- kumpulan lirik lagu kitschen boy › lirik lagu particularly clever – kitschen boy
- kumpulan lirik lagu will williams › lirik lagu same feelings – will williams
- kumpulan lirik lagu suffery › lirik lagu sin tu amor – suffery
- kumpulan lirik lagu olivia hellman › lirik lagu babooshka – olivia hellman
- kumpulan lirik lagu c tangana › lirik lagu doble check – c. tangana
- kumpulan lirik lagu busta rhymes › lirik lagu step up – busta rhymes
- kumpulan lirik lagu nancy wilson › lirik lagu love has smiled on us – nancy wilson
- kumpulan lirik lagu maugli rus › lirik lagu рапапам (rapapam) – maugli (rus)