lirik lagu yolo – pheelz
pheelz good, pheelz good..
riii
pheelz chilling with the flow…
chorus
i’m chill with the vibe
won ni kini koko, koko?
awon temi ni london, won ni ki ni postcode?
(postcode..)
we only gat one life, i’ve been living yolo
(yolo)
and i be triibe for life, shey you see the logo?
(logo)
ahnnn
i pheelz good, paran*ran*ran*ran
o nana mariam
paran*ran*ran
i pheelz good, paran*ran*ran*ran
o nana mariam
paran*ran*ran
verse 1:
standard living standard living
a’n jaye ni california
to understand how we dey move
you go need encyclopedia
my padi life is a movie
oun oju ri i no fit talk am
pepper dem bi ata din din
oga dide
oya pick one
oya pick two
oya check up
we dey deliver
then we lock up
ele bi mejo ninu drop top
awa o ma kin follow instructions
give me liquor
givе me ginger
they say pheelz don turn into singеr
say he spends million on a finger
carry matter go jerry springer
chorus
i’m chill with the vibe
won ni kini koko, koko?
awon temi ni london, won ni ki ni postcode?
(postcode..)
we only gat one life, i’ve been living yolo
(yolo)
and i be triibe for life, shey you see the logo?
(logo)
ahnnn
i pheelz good, paran*ran*ran*ran
(pheelz chilling with the flow…)
o nana mariam
paran*ran*ran
i pheelz good, paran*ran*ran*ran
o nana mariam
paran*ran*ran
koko (le’ko)
bami pro koko
fun won on the low
angeli koko
obodo
angeli koko
oya pick one
oya pick two
oya check up
we dey deliver
then we lock up
ele bi mejo ninu drop top
awa o ma kin follow instructions
give me liquor
give me ginger
they say pheelz don turn into singer
say he spends million on a finger
carry matter go jerry springer
pheelz chilling with the flow
(koko)
pheelz chilling with the flow
(postcode)
pheelz chilling with the flow
(no*no)
pheelz chilling with the flow…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sara danielle › lirik lagu draw me – sara-danielle
- kumpulan lirik lagu daniel monroe › lirik lagu elucidation – daniel monroe
- kumpulan lirik lagu laya › lirik lagu too up (ora mix) – laya
- kumpulan lirik lagu timurshak11 › lirik lagu tsp – timurshak11
- kumpulan lirik lagu h8rspls diedalone › lirik lagu отрава (poison) – h8rspls & diedalone
- kumpulan lirik lagu k sley jay › lirik lagu better days – k.sley jay
- kumpulan lirik lagu lil culture › lirik lagu if lil culture was a dog rn, his tail would be deadass waggin – lil culture
- kumpulan lirik lagu whyuluvme › lirik lagu гільзи(sleeves) – whyuluvme
- kumpulan lirik lagu wiktoria zwolinska › lirik lagu obojętna – wiktoria zwolińska
- kumpulan lirik lagu nightly › lirik lagu wear your heart out – nightly