lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu one transaction – phisybankz

Loading...

#intro:

maxxie on the mix

ohhhhhh ohhhhhh
yeah yeah
it’s euro g
phisybankz
phisyba*

verse 1: [phisybankz];

one transaction i dey pray make e come my way
one thousand nights man no sleep, steady hustling
any evil wey dem plan i dey pray make e far away (far away)
only god na dey bless
cuz this hustle e hard
but i no fit con dey para
cuz the distance wey i from if i give up, i swear say na me don go loseguard
fun mi o rora
hear me out oh my father (father)
if i go back to the home and i no get the cash
say my mummy go para
mama go para

chorus:
all of my eyes, dem na red еye, red eyе oo
bless me lord, cuz the boys dem dey para para
boys dem dey para para

all of my eyes, dem na red eye, red eye oo
bless me lord, cuz the boys dem dey para para
boys dem dey para para

verse 2: [euro g];

i don’t need friends
i just need a benz
hustling till i have gotten the bag
i don’t care i don’t care bout your trends
if no be money no call me or text
all these rage don start to dey increase like fuel
many things bother my head
n*ggas dem want make i fall down instead
but jah get plans for me, i no dey hurry see
(mhmmm)

grace cover me (ahhhh)
make enemies con dey under me (ahhh)
make n0body try dey order me (ahhhh)
cuz soon i go be their oga mi
grace cover me (ahhhh)
make enemies con dey under me (ahhh)
make n0body try dey order me (ahhhh)
cuz soon i go be their oga mi

chorus: [phisybankz & euro g];

all of my eyes, dem na red eye, red eye oo (red eye)
bless me lord, cuz the boys dem dey para para
boys dem dey para para

all of my eyes, dem na red eye, red eye oo (red eye ooo)
bless me lord, cuz the boys dem dey para para
boys dem dey para para

ahhhhhh
it’s euro g

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...