lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu soiree – plasthic slash & bionic the soul king

Loading...

verse 1:
i wake around 5pm
from short sleep wey i get one mumu dream say i dey drive bm
i rush inside bathroom, brush t–th, quick shower
as i come out, wifey say jaime sleep for six hours
i say wonderful, see as him dey suck breast
she see me dey dress, say i no dey get enough rest
i say i dey call for upth
but for my mind, i say i must groove this ph
wu tang polo, levi jeans, timberland boot
while she dey yarn how i done leave her dinner plans moot
say kitchen sink dey leak, make i call plumber
10 minutes later i dey inside toyota four runner
dey head towards presidential, radio on, eldee with him show
no do, no do, wedding ring done enter pigeon hole
lie lie, i no fit miss xplain party
na to throw bash wey make brain, abi? forget, xplain sabi

verse 2:
i reach, park my cool ride, head to poolside
the place dey quite solemn, i’m like, “ah ah who died?”
i hit the bar, begin take shots like camera man
e be like i be the life of the party like jagaban
because na when i show things begin move
dj begin blast jams, chics begin groove
even my ex came, cold looks were exchanged
then i exclaim as i see my n-gga xplain
as him dey talk say equip get fault, my handset fall
where i dey eye one chic wey chill with amstel malt
gucci shades and flip flops, two piece bikini
wishes just full my big skull, dude needs the genie
xplain pick my phone give me, screen done crack
person holler him government name, him turn back
rush go hail the babe, them close from my observation
i block the chic i been dey eye, start conversation

verse 3:
her name? ginika, she dey date one minister
wey done be governor before, him dey use money finish her
them been suppose lodge all-weekend
but something make am rush back abj, leave her with small stipend
of 500k cash, him done give her lexus
she say my perf correct thinking say na creed aventus
but na clone, amraf club de nuit
small time, she say make i escort her up the suite
say she leave tv on, she wan go off the switch
for where? i know say she just wan f-ck the sheikh
elevator door close, she rush me, dey touch me
my phone ring, i pick, my wife just dey curse me
say make i come house or she come presidential
i mumble excuse give ginika, head back my residential
wifey grill me for hours, when i ask her who inform her
she smile, tell me say na my ex-girlfriend, chioma

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...