lirik lagu new age – pop dadii
verse 1 :(pop dadii)
(pop dadii)
living my past life ain’t funny (uhhh uhh)
i dun wanna go back no call me (uhh ohh)
trips with loud make a man funny(man funny)
trip back to the streets dem fake loving(uhhh ehh)
we no dulling (ehhh)
new age wanting (ehhh)
new age forming (uuhhh)
new age something (uuhhhh)
living my past life ain’t funny (uhhh)
i dun wanna go back no call me (uuhhehhn)
yeah yeah (uuhhh ehhh)
chorus :
dey dunno(dey dunno)
dem wan know(dem wan know)
wetin dun sup o
dem wan know(dem wan know)
no be so(no be so)
hope yunno(uuuhhhh)
new age calling over load (oad oad)
see’
we on a low (ow ow)
ah’
wait till we blow(aahhhnnn)
oh no’
ah’
emi don know
whizzagi don know say
verse 2 : (em1r3x)
somеtimes i get lost in my feelings now
but i’
stand tall you no fit k!ll me now
i bе young king as you can see me now
i get strong feelings you no fit bring me down
i go stand gidigan(stand gidigan)
i go stand gidigan oo oo
when i start to chop all the blessings you sef go know what’s up(you go know whatsup)
hook
make you no go play me e’
see me i dey hustle on a daily e’
many people wan dey underrate me e’
but i stand up tall i be giant oo(giant oo)
verse 3:(whizzagi)
(hmmmmmmm)
they wanna know
how the boy do
we in a new age where feelings are fake
you take me up and down again
you took my past and my memories to hurt me
i’m sorry
oh my darling
everyday you tell me say you no go play me o
oh shawty i don fall for all your lies(oh na na )
hook
say something now
are you choking now
i’m sorry naw
are you joking ah
save my soul ah
but n0body been dey for me (oh eh)
na music i dey do night and day
i’m just a young boy that won’t quit(i’m just a young boy that won’t quit)
chorus :
dey dunno(dey dunno)
dem wan know(dem wan know)
wetin dun sup o
dem wan know(dem wan know)
no be so(no be so)
hope yunno
new age calling over load (oad oad)
see’
we on a low (ow ow)
ah’
wait till we blow(aahhhnnn)
oh no’
ah’
emi don know( ahn ahn)
whizzagi don know say
outro:
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu adam kz › lirik lagu zhurek – adam (kz)
- kumpulan lirik lagu maethepirate › lirik lagu medicine – maethepirate
- kumpulan lirik lagu nisə qasimova › lirik lagu sevəcəyəm – nisə qasımova
- kumpulan lirik lagu nio › lirik lagu siehst du mich nicht – nio
- kumpulan lirik lagu netirais300 › lirik lagu dealeris – netirais300
- kumpulan lirik lagu marilyn south › lirik lagu salle d’attente – marilyn south
- kumpulan lirik lagu maslak › lirik lagu raddi – maslak
- kumpulan lirik lagu iussi › lirik lagu sonar – iussi
- kumpulan lirik lagu loooy › lirik lagu скайпия (skypiea) – loooy
- kumpulan lirik lagu ljubisa stojanovic louis › lirik lagu verujem ti – ljubiša stojanović louis