lirik lagu chairman – popular
she dey call me oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh
anytime when i come around oh
we getting money like alinko (dangote)
all week i be balling all week
see the drinks and the money everything’s on me
no leave she say make i no leave
cause the vibe is so spiritual she say i’m holy
yeah yeah
dem no dey tell person
make you pass me the hennessy mix am with pepsi
god bless my mama wey just dey pray for me
when you see me don’t bother me
cause i don’t take pics
never settle for less
your girl dey show me breast
and when i hit the baseline i be like what’s next
i pull up in a drop top i don’t need no stress
don’t need no stress stress
she dey call me oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh we getting money like alinko oh
truth is bitter but that one no be my problem
i got them terrified i give them problem ehn
moving too fast they tell me stop there
2face with the vibe you don’t wanna go down there
yoruba girls dey tell me wagba ye ye
omo see me see wahala
when i put it deep inside her hmmm she go halla
with my cassava omoh see me see cassala
ye ye ye
this is the money i want
look at oh look at the way i stunt
i know you wan unleash the dragon
i know you don’t really wanna unleash the dragon
ye ye ye this is the money i want
look at oh look at the way i stunt
i know you wan unleash the dragon
i know you don’t wanna unleash the dragon
she dey call me oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oh
she dey call me oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oh
chairman eh
mr eh
oga eh
do something for your boys na eh
chairman eh
mr eh
do something for your boys na… eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu monti › lirik lagu california – monti
- kumpulan lirik lagu k camp › lirik lagu stars aligned freestyle – k camp
- kumpulan lirik lagu petz › lirik lagu 不夜城 (fuyajo) – petz
- kumpulan lirik lagu zelooperz › lirik lagu other side of the mirror – zelooperz
- kumpulan lirik lagu jannabi › lirik lagu come back home – jannabi
- kumpulan lirik lagu astrachan › lirik lagu oo! what’s that sound? – astrachan
- kumpulan lirik lagu tana mongeau › lirik lagu hefner (ai remix) – tana mongeau
- kumpulan lirik lagu jaqkel › lirik lagu just sumn light freestyle for your fine ass momma – jaqkel
- kumpulan lirik lagu sou el flotador cauty pusho › lirik lagu callejera – sou el flotador, cauty & pusho
- kumpulan lirik lagu shotcah › lirik lagu the angels whispers – shotcah