lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu na na – power

Loading...

na na na na na na na na na na
na na na na na na na na na na na na

if to say i know i for no come your side
if to say i know i for just dey my own
baby why o why o you for come dey my side
cos when you no pick my call ooh
e dey nearly break my heart

na na na na na na na na na na na
na na na na na na na na na na na na

my baby lemme take you far away far away
my baby let me take you far away far away
come baby let me take you far away
my baby let me take you far away shey you know
everyday say man dey work
e no fit chop if you no work o
everyday i pray to god oo
as i dey hustle make i chop

na na na na na
na na na na na na
na na na na na na
na na na na na na
if to say i know i for no come your side
if to say i know i for just dey my own
oh baby why o why oh
u for come dey my side

and when you no pick my call o eh
e dey nearly break my heart yeh
na na na na na na na na na na
na na na na na na na na na na

my baby you should gimme time
i’m gonna get the money right
but she say she no get no time oh why
my baby you should give me time
i’m gonna get the money right
but she say she no get no time
oh why oh why oh why oh why eh

na na na na na na na na na na na
na na na na na na na na na na na

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...