lirik lagu toro – preachermafioso
yeah yeah yeah yeah yeah toro
yeah yeah yeah yeah yeah ehen
toro
wine fi d base
make we try celebrate
all my people no wiastin time
back in d deh we hustle legit
to be workin 9 to 5
alla dem boi dem a scam
deh be cruzin around pretty gyal in the panamera
and i be down pon mi kneels praying lord
i believe say one day we go fly
gbabe ehen emhm
igboro no make sense
but we so relentless
now we getin famous
over seas dem know us
from new york to lagos
stayin focus
plus acounty ponte
naw we dancing toro
ponte
coloonize igboro
ponte
we no touchy dem folow
oya ponte
so we dancing toro
oh my gosh me go yan
ac no be fan
radio won’t play my jams
many night weh me cry
but no wat we gon do
every-time we come tru toro
and am international wetin deh
yetunde no deh use me play
preachermafioso from lagos state
ahmadu bello lord have it your way
if i deh come i deh come correct ahh
christian boi no stress yeah
cos am down for mi lord
took me out of the mud
now am fresh and clean
am serving yaweh
naw we dancing toro
ponte
colonize igboro
ponte
we no touchy dem folow
oya ponte
so we dancing toro yoso
that year that year
oga landlord take d roof da yeah
that year that year
lost my sis and my twin n briella yeah
that year that year
road show promo work da yeah
that year that year
apprentice 4 ojuelegba yeah
that year that year
for 06 born-again da year
that year that year
i deh rap i deh sing i deh preach that yeah
that year that year
relocated to the states right here
sometimes in d crossroads
lord don’t let go
lifter of my head i thank you
now we dancing toro hahahaha
chrixtox precious mercy yoso
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu tiper2870 › lirik lagu tiper – i just do what i feel – tiper2870
- kumpulan lirik lagu eli dasilva › lirik lagu remember – eli dasilva
- kumpulan lirik lagu emblema mc › lirik lagu paso certero – emblema mc
- kumpulan lirik lagu elisa carolina ms › lirik lagu dembows filosóficos, vol dos – elisa carolina ms
- kumpulan lirik lagu big d the impossible › lirik lagu one nation voice of empire – big d the impossible
- kumpulan lirik lagu elnarə xəlilova › lirik lagu xına – elnarə xəlilova
- kumpulan lirik lagu trippie redd › lirik lagu love and fear – trippie redd
- kumpulan lirik lagu abbas bagirov › lirik lagu bakım mənim 2 – abbas bağırov
- kumpulan lirik lagu sara sangfelt › lirik lagu neverland – sara sangfelt
- kumpulan lirik lagu theuerkorn › lirik lagu schiess mich hoch – theuerkorn