lirik lagu hustler’s anthem – preshy eiz
it’s preshy eiz baby
sireyah
gbemi trabaye oluwa
gbemi trabaye
funmi ni blessings
ti mi o le shalaye
gbemi trabaye eh….
everyday i dey pray
oluwa abeg show me the way yea
make you bless my day
no let my hustle be in vain yea
everyday i dey pray
oluwa abeg bless my day yea
na your hand i dey
baba je ki korede yea
i no wan be like my neighbor
wey hustle yet e never make am
i no wan be like papa obinna
wey hustle never make am
baba na your hand i dey eh
make you show me way eeh
na your hand i dey eh
oluwa bless me ooh
oluwa bless me ye
oluwa lift me ooh
oluwa bless me ye
make you favour me ooh ye
i dey do my best
i dey leave the rest
i dey do my best
unto you lord i leave the rest
oluwa bless my voice
as i dey sing make e no turn to noise
make you bless my voice oh
as i dey sing make e no turn to noise eeh
i don’t mean to be greedy
i don’t mean to be stingy yea
but bless my pockets
make me self bless my papa pockets yea
bless my mama pockets
baba give to the needy man
i wan help my fellow man
like a super man
oluwa bless me ooh
oluwa bless me ye
oluwa lift me ooh
oluwa bless me ye
make you favour me ooh
oluwa bless my voice ooh
as i dey sing make e no turn to noise ooh
i dey do my best ooh
unto you lord i leave the rest oh
(woooo oh ohooooo)
gbemi trabaye
gbemi trabaye
funmi ni blessings ti mi o le shalaye
gbemi trabaye eh
gbemi trabaye oluwa
gbemi trabaye
funmi ni blessings ti mi o le shalaye
gbemi trabaye eh
it’s a spiritual something yee
(spiritual)
sireyah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu skillile › lirik lagu akina night trip – skillile
- kumpulan lirik lagu toshinobu kubota › lirik lagu let’s get a groove ~yo! hips~ – toshinobu kubota
- kumpulan lirik lagu twenty seven › lirik lagu high x low – twenty seven
- kumpulan lirik lagu mickey newbury › lirik lagu if you see her – mickey newbury
- kumpulan lirik lagu sekai › lirik lagu ily – sekai
- kumpulan lirik lagu modern english › lirik lagu reflection – modern english
- kumpulan lirik lagu sxnnii › lirik lagu race – sxnnii
- kumpulan lirik lagu steen steff ezg › lirik lagu trap house – steen, steff & ezg
- kumpulan lirik lagu krispylife kidd › lirik lagu arguing, pt. 2 – krispylife kidd
- kumpulan lirik lagu adventure club › lirik lagu back to you – adventure club