lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rodman style / dre’s interlude – prettyboy d-o

Loading...

[chorus]
politicians, the ones wey dey for office, be the same ones wey dey from when my mom deliver me
not complaining , cos me no want buy market , me im just informing how things dey run for mi country
if you no wish me well, you need to leave and be gone
if you no wish me well, you need to leave and be gone
cos life in gidi , it be like evil forest
if you add to me stress, to react is compulsory
we on road for this doe oo ooo oo
i got foes, still got foes oo oo ooo
me na ologo ologo, no fit stop my shine
dem dey jogodo jogodo to my rodman style
if you hold my sokoto sokoto, no fit stop my shine
dem dey jogodo jogodo to my rodman style
girls dey follow go , follow go when dey come my side
dem dey jogodo jogodo to my rodman style
if you hold my sokoto sokoto, no fit stop my shine
dem dey jogodo jogodo to my rodman style

[verse 1]
i thank the lord the boy done pop like cherry
did a lot before you saw me sing on your telly
if na bread ,all my guys get am pere
i represent ikuru town and ikwere
told my mom i never meant to cut corners
but back then i charged 60k for 1 quarter
thats how i learnt to keep my cool in hot water
cos when popo stop the whip, look don’t your dare stutter
hustle like a danfo driver , sure!
just to see it doesn’t mean after all
still i chase my dreams and conquered my fears
tell a hater make him pack him load and commot
[chorus]
politicians, the ones wey dey for office, be the same ones wey dey from when my mom deliver me
not complaining , cos me no want buy market , me im just informing how things dey run for mi country
if you no wish me well, you need to leave and be gone
if you no wish me well, you need to leave and be gone
cos life in gidi , it be like evil forest
if you add to me stress, to react is compulsory
we on road for this doe oo ooo oo
i got foes, still got foes oo oo ooo
me na ologo ologo, no fit stop my shine
dem dey jogodo jogodo to my rodman style
if you hold my sokoto sokoto, no fit stop my shine
dem dey jogodo jogodo to my rodman style
girls dey follow go , follow go when dey come my side
dem dey jogodo jogodo to my rodman style
if you hold my sokoto sokoto, no fit stop my shine
dem dey jogodo jogodo to my rodman style

[verse 2]
how the f*ck you gon’ call me lazy
your teeny weeny bag don’t phase me
till the end that’s how they raised me
yea this life sh*t yea its crazy
all these critics trynna score me
all you rapper sh*t just bore me
this alte sh*t ain’t for me
how the f*ck you gon’ try ignore me?
don’t make me have to call mans for you
if i call mans then mans go fall you
be like say you mans done dey foil
naija boy yea king of the soill
yaa man
tell them hide all their wives and daughters
mi count hundreds, mi no get quarters
just to make bread, mi move like corper
try to start sh*t with me , i stop am
then i used to ship trees, i stop it
back then when my worst fear na police
now they ask my worst fear , lose profit
thats why mi treat the studio like office
senior man want come test my gangsta
cos the music come spread like cancer
touch my bread man go leak like fanta
don’t let your mom open box like santa
to clarify what i mean , that’s coffin
bte we don’t take no nonsense
far say pretty spit heat like furnace
and my wallet dey thick like forest
i praise the lord i control my anger
when they steal my hair, flo and lamba
but i count my bread, i no go raise 1 muscle
if you see their pics, you think i get stunt double
if you wanna try, you need a tool and hammer
thats probably why all your shots so subtle
all my boys holding tools, no cuddles
pls don’t make the feds solve a case like puzzle

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...