lirik lagu this kind love – preye odede
[chorus]
{i never see this kind of love
wey you they show me like this oh
anytime i fall you they pick me up
you no dey judge
even when i fault
i never see this kind of love
anytime i fall you they pick me up
you no dey judge
even when i fault
i never see this kind of love} [x2]
[verse 1]
if i start to count how many times
i don fall your hand
i realize say i no dey worry oh
for all the good things
and all the blessings
wey you bring my way
i know say i no deserve them all
cos anytime i fall
you they pick me up
you no dеy judge even whеn i fault
i never see this kind of love
anytime i fall you they pick me up
you no dey judge even when i fault
i never see this kind of love
[verse 2]
this kind of love you’ve shown
you no need man’s approval
when you want to bless a man
you no need man’s approval
cos anytime i fall
you they pick me up
you no dey judge even when i fault
i never see this kind of love
see anytime i fall
you they pick me up
you no dey judge even when i fault
i never see this kind of love
[chorus]
i never see this kind of love
wey you they show me like this oh
anytime i fall you they pick me up
you no dey judge
even when i fault
i never see this kind of love
anytime i fall you they pick me up
you no dey judge
even when i fault
i never see this kind of love
[bridge]
love wey no dey envy
love wey no dey hate oh
(i never see this kind of love)
love wey no dey leave me
love wey no go fail me
(i never see this kind of love)
unconditional love you dey give me
(i never see this kind of love)
love wey dey uplift me
love wey no dey let me down
(i never see this kind of love)
super love, greater love
special love, amazing love
(i never see this kind of love)
ayaya oyoyo
i never see this kind of love
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu fashawn › lirik lagu confess – fashawn
- kumpulan lirik lagu chino xl and playalitical › lirik lagu poseidon – chino xl and playalitical
- kumpulan lirik lagu dwiss › lirik lagu por favor – d$wiss
- kumpulan lirik lagu beanie sigel › lirik lagu same ole thang – beanie sigel
- kumpulan lirik lagu nego do borel › lirik lagu vem rebolando – nego do borel
- kumpulan lirik lagu die streuner › lirik lagu allez y donc – die streuner
- kumpulan lirik lagu rozzi › lirik lagu psycho – rozzi
- kumpulan lirik lagu brad strut › lirik lagu automatic – brad strut
- kumpulan lirik lagu black bishops › lirik lagu slow sapiens – black bishops
- kumpulan lirik lagu king mack › lirik lagu bate-estaca (uh! vai morrer!) – king mack