lirik lagu oga ade – protek illasheva & rehmahz
[intro]
oga ade
spe spe spe
fa ra we
special
[chorus]
oga ade, all the blessings dey come my way
i no get time to fa ra we
alubarika all my days
[verse 1: rehmahz]
if na blessings i dey get am all over
pull up in your city e go run over
praising all night wey no causy hangover
do anyhow omo i go take over
i get grace wey no do me corny
sweet vibes e dey be like honey
i get peace wey e pass money
i get stance if you gimme body
blessings blessing shawa me
jah jah jah dey run am
who god don bless no man fit contest
or na yawa
[saxophone solo]
[chorus]
oga ade, all the blessings dey come my way
i no get time to fa ra we
alubarika all my days
[verse 2: protek illasheva]
blessings and favours just dey follow up
everything i touch just dey double up
i get emimimo ma lo fa ra we
and it’s evident no need to shalaye
chappie god’s got me that’s my confidence
move with angelic entourage like am president
and deep within me is god’s resident
no room for bad energy nor pestilence
omo the only time i do the running man
it’s on the dance floor when am grooving man
cos all my battles are already won
omo jesu ni mi and am a true son
[saxophone solo]
[chorus]
oga ade, all the blessings dey come my way
i no get time to fa ra we
alubarika all my days
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu wdowa › lirik lagu powrót do przyszłości – wdowa
- kumpulan lirik lagu saneking › lirik lagu m00m-7 – saneking
- kumpulan lirik lagu бульба bulba rus › lirik lagu имитация выбора (imitation of choice) – бульба (bulba) [rus]
- kumpulan lirik lagu tunzalə › lirik lagu get – tünzalə
- kumpulan lirik lagu ghetto gecko › lirik lagu man! – ghetto gecko
- kumpulan lirik lagu d end › lirik lagu king’s frequency – d.end
- kumpulan lirik lagu lmt mexico › lirik lagu lienzo en blanco – lmt (méxico)
- kumpulan lirik lagu dreventy › lirik lagu grand pa – dreventy
- kumpulan lirik lagu caleb small › lirik lagu ruin my life – caleb small
- kumpulan lirik lagu unloved › lirik lagu i don’t like you anymore – unloved