lirik lagu listen bae – pumbrown
this feeling got me
thinking say i dey on top
of the world
e dey make me smile
anytime i think about your word
(oh lord have mercy)
and for this reason
i don’t decide say i go stand by you
i go stand by you(you,you)
and i promise you (oh,oh)
baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the all of me
you don turn on my mumu b-tton
baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the best of me
you don turn on my mumu b-tton
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
my heart is beating for you
i don’t know why
buh i keep on falling for you
since i met you
i’ve never been so lonely
i like the way you put your
focus on me focus on me
you say ( oh lord have mercy)
beauty in the eyes of beholder
i need a place to lean on
you gave me your shoulder
hold me like folder
protect me like a soldier
me and you together
forever we are stronger
i’ll do anything for my lover
anybody wey try to put asunder
nah water go carry them go
make i let them know
nah water go them go (oh,oh)
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jimmy from da block › lirik lagu anxiety (rip 45) – jimmy from da block
- kumpulan lirik lagu steve i › lirik lagu work – steve i
- kumpulan lirik lagu elisiax › lirik lagu positions – elisiax
- kumpulan lirik lagu aktereev › lirik lagu эй ver.1 (hey ver.1) – aktereev
- kumpulan lirik lagu santos 912 ezvit 810 › lirik lagu un segundo a la vez – santos 912 & ezvit 810
- kumpulan lirik lagu ezezez › lirik lagu zikin – ezezez
- kumpulan lirik lagu vukovi › lirik lagu mercy kill – vukovi
- kumpulan lirik lagu walls › lirik lagu echao’ a perder – walls
- kumpulan lirik lagu jela volar › lirik lagu ukradeni poljubac – jela volar
- kumpulan lirik lagu zehava ben זהבה בן › lirik lagu shney shoshanim – שני שושנים – zehava ben – זהבה בן