lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu small talk – pypo lamah

Loading...

cheez
dunno
pypo
vibez
yeh yeh
see
me i no be rema
but this another banger
party don cast
umu wanyi wan to enter
baby don’t dull
make you whine to the center
everything nice
everything issa banger
everything issa banger
see
as a bad guy
me ah steppin ah the place
pull up with my guys
never look uche face
person wey dey mad
ah don’t care about your craze
if you wanna try me
you go see we no be mate

see
abeg abeg abeg
all this small talks dem
me i no dey hear
jedi jedi for your body
see no be here
see am for my eye
see as e dey red (oh)
abeg abeg abeg
all this small talks dem
me i no dey hear
jedi jedi for your body
see no be here
see am for my eye
see as e dey red
yeh yeh
mò mà fùn wonje finito no
make a n*gga want it oh no
me no fit do you ojoro
make a bad man go loco
mò mà fùn wonje finito no
make a n*gga want it oh no
me no fit do you ojoro
make a bad man go loco
yeh

abeg abeg abeg
many long talk dem
me i no dey hear
many dope vibes
dem dey feel am everywhere
shey you no dey see
you go see am
e go clear
bop bop daddy yo
make i be your starboy daddy yo
anything you want
baby you should let me know
make i be your man
keep it on a low
say
bop bop daddy yo
make i be your starboy daddy yo
anything you want
baby you should let me know
make i be your man
keep it on a low
ohema as you dey sit down for there
babygirl i dey feel am for here
ohema as you dey sit down for there
babygirl i dey feel am for here
see
abeg abeg abeg
all this small talks dem
me i no dey hear
jedi jedi for your body
see no be here
see am for my eye
see as e dey red (oh)
abeg abeg abeg
all this small talks dem
me i no dey hear
jedi jedi for your body
see no be here
see am for my eye
see as e dey red
yeh yeh

mò mà fùn wonje finito no
make a n*gga want it oh no
me no fit do you ojoro
make a bad man go loco
mò mà fùn wonje finito no
make a n*gga want it oh ni
me no fit do you ojoro
make a bad man go loco
ohema as you dey sit down for there
babygirl i dey feel am for here
ohema as you dey sit down for there
babygirl i dey feel am for here

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...