lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gazolo – qubay wonder

Loading...

hmmmm uhnnnn
awa wa wa wa owo wo wo wo
krika dem call me qubay wonderlee o
wonder lomo na
dem call me qubay wonder
ah ah ah

when i dey for the street
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
gbogbo won le gbe so
gbogbo won lotun jo
ema lo be nsi
omo ti ja nsi
omo ti gazo gazolo

oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover brother don’t bother
brother don’t bother

baba baba na you dey na you dey
when n0body dey
na you dey na you dey
when n0body dey

na you dey na you dey wеy wey dey come mе
you no dey fall my hand o ah
you be dey dey for there

wetin i go chop wetin i go chop if money no dey
everyday go be holiday
gbemi soke maje jabo oluwa gbemisoke
oluwa damilare i wanna go far away
wonder ose fi ara we omo to ju omo olo
omo to k!ll vibe gan gan gan gan
when i dey for the street
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love

gbogbo won le gbe so
gbogbo won lotun jo
ema lo be nsi
omo ti ja nsi
omo ti gazo gazolo

oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover brother don’t bother
brother don’t bother

baba look in to me eyes when the joy is coming
i have been waiting so long
i have been waiting so long
e get many things wey dey bother me
if i reason i take go be se mo gba ja ni
wetin i go chop wetin i go chop if money no dey
everyday go be holiday
gbemi soke maje jabo oluwa gbemisoke
oluwa damilare i wanna go far away
wonder ose fi ara we omo to ju omo olo
omo to k!ll vibe gan gan gan gan

when i dey for the street
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love

gbogbo won le gbe so
gbogbo won lotun jo
ema lo be nsi
omo ti ja nsi
omo ti gazo gazolo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...