lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu we dey vibe – r2bees

Loading...

[mugeez]
see my team we are the baddest
coming in coming in and in anor dey see n0body, others
small money wey edey the hole for wallet
cloth dey look even if dey come i got leather no bi carpet
eno bi thief enor bi talent
see the way you talking like bisay your mother no dey show you manners
my vision no bi cedis no bi dollars
everyday bi pay day bisay we dey k!ll you with the -sset
weytyn way i get en the tyn wey you dey burget
anor go show you nothing cox money dey the packet
make you dey come ask for my matters
champaign nor bi water bucket

[chorus]
enor bi rush, if you got it
you dey do, wat you like
wey de girls, no dey mine
we de vibe, we de vibe
we de vibe, we de vibe
we de vibe, we de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe

[omar sterling]
three boys for front
five boys for back
sat-rday night tonyt boys for nack
kai sleeping on the bicycle or its just a nap
when we touch the microfon its a rap
nana boateng on a no long thing
dey buy things for en girl
girls still fronting
nor know monkey dey work babooo dey chooop
chop chop something
babe never do me like that
just do me wat you do me i like that
watch movie and jakuzzi you rock my back
your gucci and your……

[chorus]
enor bi rush, if you got it
you dey do, wat you like
wey girls, no dey mine
we de vibe, we de vibe
we de vibe, we de vibe
we de vibe, we de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe

[hook]
see the money fall dey bi pickit up color bi dat ooo
girl make we … low, your body bi bad oo
always i tickle oo, everyday we chilling oo
color mi me feeli wo oo
everybody see eee

see the money fall dey bi pickit up color bi dat ooo
girl make we … low, your body bi bad oo
always i tickle oo
color mi me feeli wo oo
no dey give it to another who no go fit …

[chorus]
enor bi rush, if you got it
you dey do, wat you like
wey girls, no dey mine
we de vibe, we de vibe
we de vibe, we de vibe
we de vibe, we de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe

[omar sterling]
turn up turn up shocks on liver
we de vibe, shock and khebab
we keep a hundred, what you dey figure
i can’t give up girl, i got oliver
last time you left you said you will be back soon
mese ma twentwentwen aaa been in the same room waiting for you
fine girl what make i do
mese mepena abena atta oh no
odo way di3 ibi juju
mehu bi da
matsi wo nka mtumi nda
matsi wo nka mtumi nda oooo
mtumi ka

[chorus]
enor bi rush, if you got it
you dey do, wat you like
wey girls, no dey mine
we de vibe, we de vibe
we de vibe, we de vibe
we de vibe, we de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe
we de vibe, wat bi de vibe

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...