lirik lagu number 1 – rahim d wezard
god bless the day that i met you, ooh ooh
baby am grateful to have you, ooh ooh
you give me pleasure my treasure am never going to leave you
everything that i want in a woman i found in you
i was blessed with you,
girl am obsess with you, i just want next to you, aa
come make ar put ring na you finger,
mi mot dae miri miri gal ar wanna sing
this song to you, girl am in love with you
all of mi ar promise to you
ar surrender my life to you, baby…
come make ar put ring na u finger
mi mot dae miri miri girl i wanna singa
baby cam make ar put ring na u finger
mi mot dae miri miri girl i wanna singa
u sabi treat mi well oooh,
u love mi well oh, take care of mi na night ooh
u make mi light dae bright oo
u sabi treat me well ooh, u sabi love mi well ooh ×2
na u na number wan wan wan wan wan, wan wan wan wan wan ×2
baby ar go bayo bayo u
baby ar go mette mette you
everyday ar go leka leke you
my baby boo ooh, i love you,
my shady bby ar luv u anything ar go do for u,
everywhere ar wanna tak u
gal ar wanna put ring na u finger
everyday na to u ar wanna singa yeaa
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu digging roots › lirik lagu skoden – digging roots
- kumpulan lirik lagu paper knives for sale › lirik lagu virtual ex-girlfriend – paper knives for sale
- kumpulan lirik lagu lokal gang › lirik lagu flash warning – lokal gang
- kumpulan lirik lagu kai do u love me › lirik lagu no preps allowed – kai do u love me
- kumpulan lirik lagu kit naga › lirik lagu 真理 – kit naga
- kumpulan lirik lagu 生稲晃子 ikuina akiko › lirik lagu 忘れたいのに (wasuretai no ni) – 生稲晃子 (ikuina akiko)
- kumpulan lirik lagu wrldchxmps › lirik lagu chip$ – wrldchxmps
- kumpulan lirik lagu fall3nshard › lirik lagu passionatebitchesthatfullypackditchesinslums – fall3nshard
- kumpulan lirik lagu nadir rustamli › lirik lagu fade to black – nadir rustamli
- kumpulan lirik lagu halocene › lirik lagu numb – halocene