lirik lagu bread (musango) – raiizy
i don carry musing on a last bus stop
k!ller man i hold my gun i dey go before
see i cannot stop cassava and burning plum till the morning sun
okada for jeep ten toes for g wagon
you know the sup
i dey find my bread
water for my head
story from the trenches
my mama no fit hear
i dey find my bread
water for my head
if you know my stress please
then you no go disturb
find my bread
i dey find my bread
bad man knows
i dey find my bread
living for the stacks
got my swag on deck
find my bread
i dey find my bread
bad man knows
i dey find my bread
living for the stacks
got my swag on deck
intellectual money chaser
(feel the backup instrumental)
missing with your sentimental
(cassava and burning plum till the morning sun)
man’s striving for daily bread
inna louboutin coat it’s fresh
hopping you could see by yourself
you know you know
okada for jeep ten toes for g wagon
you know the sup
i dey find my bread
water for my head
story from the trenches
my mama no fit hear
i dey find my bread
water for my head
if you know my stress please
then you no go disturb
find my bread
i dey find my bread
bad man knows
i dey find my bread
living for the stacks
got my swag on deck
find my bread
i dey find my bread
bad man knows
i dey find my bread
living for the stacks
got my swag on deck
i dey find my bread
water for my head
story from the trenches
my mama no fit hear
i dey find my bread
water for my head
if you know my stress please
then you no go disturb
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu l1gyha musicullll › lirik lagu домино – l1gyha musicullll
- kumpulan lirik lagu time well wasted › lirik lagu diet coke – time well wasted
- kumpulan lirik lagu greatguys 멋진녀석들 › lirik lagu luv luv luv (japanese version) – greatguys (멋진녀석들)
- kumpulan lirik lagu yob › lirik lagu clear seeing – yob
- kumpulan lirik lagu galena › lirik lagu vatreno vatreno – galena
- kumpulan lirik lagu itacoruboys › lirik lagu preso hoje não – itacoruboys
- kumpulan lirik lagu new years day › lirik lagu secrets – new years day
- kumpulan lirik lagu festival club eva veranos feest dj maarten › lirik lagu be my lover – festival club, eva veranos & feest dj maarten
- kumpulan lirik lagu eva nikto › lirik lagu бит (beat) – eva nikto
- kumpulan lirik lagu la joaqui la zowi omar varela › lirik lagu jermu – la joaqui, la zowi & omar varela