lirik lagu my work – raybekah
(i no go let another man eat my work o)
(i no fit let another man eat my work o)
(if them like make them try, omo them just dey shoot their shoot o)
(why i go let another man to eat my work o?)
i know say i be baddie,same me gih you loyalty
but you talk say you no trust me,steadily you dey doubt me
why you dey start wetin you no go finish? professing your love then you leave
told your friends we don c’est fini
psychology wey you dey use, you dey win
now i’m stuck on you,can’t do without you
got me so confused, feels like i don loose
don’t know why i lovе you, anything i do, do it’s just for you, but you wan cut me loose
i no go let anothеr man eat my work o
i no fit let another man eat my work o
if them like make them try, omo them just dey shoot their shoot o
why i go let another man to eat my work o?
gimme the kind of love wey go ginger me, that kind love i never see
boy wey go pamper me, wey go love, wey no go suffer me
you don break my heart,shatter my heart, you tell me you no go leave me go
for the last time i don talk my heart, that thing wey go leave me cold
now i’m stuck on you,can’t do without you
got me so confused, feels like i don loose
don’t know why i love you, anything i do, do it’s just for you, but you wan cut me loose
i no go let another man eat my work o
i no fit let another man eat my work o
if them like make them try, omo them just dey shoot their shoot o
why i go let another man to eat my work o?
(i no go let another man eat my work o)
(i no fit let another man eat my work o)
(if them like make them try, omo them just dey shoot their shoot o)
(why i go let another man to eat my work o?)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu nath › lirik lagu u should take my vibe – nath
- kumpulan lirik lagu лесоповал lesopoval › lirik lagu аленка (alenka) – лесоповал (lesopoval)
- kumpulan lirik lagu stormy › lirik lagu atm – stormy
- kumpulan lirik lagu tom hooker › lirik lagu everybody wants more money – tom hooker
- kumpulan lirik lagu wesley jamison › lirik lagu my baby – wesley jamison
- kumpulan lirik lagu atro way boto › lirik lagu pop music – a$tro (way boto)
- kumpulan lirik lagu kidd kraddick › lirik lagu tonight (i’m lovin’ me) – kidd kraddick
- kumpulan lirik lagu dansaya › lirik lagu islan.d – dansaya
- kumpulan lirik lagu klikk32 › lirik lagu okej kul – klikk32
- kumpulan lirik lagu unknown aka manny › lirik lagu boom – unknown aka manny