lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu no be love – rayrex

Loading...

so*soultee yeah
crayzeeee
ahh ahh ahn

i no wan jump into conclusion
coz i no wan break my leg
coz i need am to dance zanku
and to dance shaku
kurobe
calabar girl wey get sauce
wey get juice
n0body lie like you
n0body play like you
for the whole man u
i for talk say you be lukaku
oshe baller
but you for slow slow slow slow
i fih don catch you
don catch you
oya na
ekaite
if you do well i go stay
and if you f*ck up i go gbes
shey normal
baaby if e no be love wey i get for you
i for don go
i for don go
baby if e no be love wey i get for you
i for don go
i for don go
i for don run away

if e no be love wey i get for you
you for no dey use me do balu
if e no bе love wey i get for you
you for no dеy use me do balu
if e no be love wey i get for you
you for no dey use me do balu
if e no be love wey i get for you
you for no dey use me do balu

i’ve been calling calling
girl you no dy be pick
oni pe olowo
is it coz i don fall in fall in fall in love with you
o dun bi tatashe
no go mind awon olote
won to ma te ooo
gucci fendi designer
on top your body ooo
omo to jo mummy
shake it for black daddy
omo to jo mummy
baby girl jubadi
labake
girl i dy ball pass ronaldo
i no get mercy shey you know
koronbe
baby if no be love wey i get for you
i for don go
girl i don go
babyyyy if no be love wey i get for you
i for don go
girl i don go
i for don run away with tinuke o

if e no be love wey i get for you
you for no dey use me do balu
if e no be love wey i get for you
you for no dey use me do balu
if e no be love wey i get for you
you for no dey use me do balu
if e no be love wey i get for you
you for no dey use me do balu

oyinbo be like american winch
no be today you don dy give me mad trips
african lady with a one kind hips
na na na na na
oyinbo be like american winch
no be today you don dy give me mad trips
african lady with a one kind hips
na na na na na
i dey call her african baby
she dy say she be lady
baby shey you be mami
you dy high me pass palmy
i dey call her african baby
she dy say she be lady
baby shey you be mami
you dy high me pass palmy
if e no be love wey i get for you
i don for run away with tinuke o
shalewa
dolapo
tinuke
bolanle
omo toh shan
adu marandan mi oooo
eh eh
adu marandan mi oooo
adu marandan mi oooo
adu marandan mi oooo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...