lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu stella – rbd gh

Loading...

stella lyrics
[verse: r.b.d.]
aye aye
oh yeah
ah ah
so i biz thema numbers
vodafone then mtn wey the last one bi glo (glo)
chale red means stop, yellow dey mean say she go do long
but green means go (go)
so i claim that number, chale she be some agadzi for volta
oh yeah, she be ho hoe
but i go rep ma lyrics then rap (wrap) am give am
she go see me father christmas * ho ho!
rydee i dey play the good boy
but she discover my foul mouth
you know what i meant (mint)
i need tom tom
soon she go chew rude boy’s d
to be safе from my punishment, she go need condom
ein name bе stella sef
last week wey i see am for the bella there
chale she was dressed to k!ll
she no be hectic deal
she go meet her meeter (meter) like some broke n*gga he no dey fit barb his electric bill
i go get sh*t real
she go know how my upset d*ck feels
heard she likes to have her s*x in heels
well i no really get chicks
i no hyeda be bird man (birdman)
but say ma name she’s gonna respect it still! (baby, put some respeck on it!)
we dey cl!ck roff
‘cos her sh*t plause
edey make am figure she be player
but i go make the chick pause for a sec then pay attention when my d*ck talks
‘cos i got the key to her big doors
but say she dey want a n*gga wey ein wallet fat pass rick ross
that be why i need the money quick
‘cos if ma sh*t sauce she go know who be the chick*boss
i go make ein face drop * like ein head hit floor
“cos she nodey make i feel better!”
no wonder i spit sick bars, intersect lines like a criss*cross
make ’em fit together like a jigsaw
girl you’re lit
girl you be k!lling me with your lip gloss
but i quit
i dey pray say i no go slip fall
allow me to l!ck sores
as my heart break, i take glue fix
‘cos some people can’t (kent)
i’m the clark type
but this dc girl want kommot ma dark side? (darkseid)
hah!
that’s some sh*t, bruh
[hook: r.b.d.]
chale if you see stella
tell am say since she left me, she always on ma mind
chale if you see stella
tell am make she dawg dey resh me ‘cos she too fine
chale if you see stella
stella, stella
tell am ein paddies be s*xy but i jiee ma eye
chale if you see stella, holler me if you see stella
i say holler me if you see stella
tell am say since she left me, she always on ma mind
chale if you see stella
tell am make she dawg dey resh me ‘cos she too fine
chale if you see stella
stella, stella
tell am ein paddies be s*xy but i jiee ma eye
chale if you see stella, holler me if you see stella
i say holler me if you see stella

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...