lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rich kids – real dope world

Loading...

them say pikin wey no get rich papa and mama suppose get sense
yowa!

i no dey use emotion when e come to my money
no dey play come to my money
wo wo woah
and make you no dey call me your honey
make you no dey call me your b00boo
wo wo woah
i dey fight e na everyday
to be senior man, no be play
so no dey play come to my money
no dey play come to my money
wo wo woah
no dey use emotion when e come to my money
no dey play come to my money
wo wo woah
and make you no dey call me your honey
make you no dey call me your b00boo
wo wo woah
i dey fight e na everyday
to be senior man, no be play
so no dey play come to my money
no dey play come to my money
wo wo woah

t’alaye ti rap o di long time
o je ki gbogbo mushin mad over t’oun bi ti run town
street ti takeover but, who be street now?
every rapper wan beef, but no wan feed cow

you already know, cash cow l’emi
my music’s for your soul oya chow chow gbemi
i rap for my bros and my south south ladies
i no be gen z, i be 90s baby

love is in the air, better off your face mask
to ba fe di legend, no dey cap, face facts
god bless the 9, you should always say that
and if you wan born, better off her hmm*hmm
god is love, love is god, what are we?
when we hmm, no dey ask, what are we?
we are the world, and we’re under the duvet
and you should come through baby, come through (ye)

i no dey use emotion when e come to my money
no dey play come to my money
wo wo woah
and make you no dey call me your honey
make you no dey call me your b00boo
wo wo woah
i dey fight e na everyday
to be senior man, no be play
so no dey play come to my money
no dey play come to my money
wo wo woah

no dey use emotion when e come to my money
no dey play come to my money
wo wo woah
and make you no dey call me your honey
make you no dey call me your b00boo
wo wo woah
i dey fight e na everyday
to be senior man, no be play
so no dey play come to my money
no dey play come to my money
wo wo woah
rich kids don go wizkid house
you can subscribe for this thing now
rich kids don go smoke for church
hot*box*sinna in da porsche

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...