lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jeun to da (jtd) – reekado banks

Loading...

[verse 1]
i say this world e be small world
but your papa no fit trek am
and you sabi everybody gety one life
and yes we want to flex am

[chorus]
suffer dey yeah e surplus
but the people still dey march on
we never kpai we never go down, no
steady working till the sun up
if the money e been sure us
wetin man go dey work for?
you don try, me sef i don try
jeun to da si nu
my brother my sister
jeun to da si kun
you no lazy if you taya
you don do the one you fit do oh
my brother my sister
jeun to da si kun
no k!ll yourself ’cause tomorrow still dey oh
you don do the one you fit do
[verse 2]
if you get chance to chop life
my brother chop am well oh
’cause you deserve am gan
you don dey work, work, work
sip easy does it my brother man, my brother man
rest assured that you’ve done all what you can, uh, uh, uh

[chorus]
suffer dey yeah e surplus
but the people still dey march on
we never kpai we never go down, no
steady working till the sun up
if the money e been sure us
wetin man go dey work for?
you don try, me sef i don try
jeun to da si nu
my brother my sister
jeun to da si kun
you no lazy if you taya
you don do the one you fit do oh
my brother my sister
jeun to da si kun
no k!ll yourself ’cause tomorrow still dey oh
you don do the one you fit do
[outro]
oh, oh, oh, oh
jeun to ta si ni
you don do the one you fit do
my brother my sister
jeun to da si kun
yeaaahh na, na, na
you don do the one you fit do

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...