lirik lagu standard – reekado banks
mavin
standard
standard
standard
another gbedu wey dey burst…
we no dey spend on budget
influential spending
and if i catch you for there
omo ma se’leni
awon temi de ti wole
formation aiye
e je ka le won lere
e je ka le won lere
omo gutter d’onile
omo gutter d’olona
e w’omo t’on ta breadi
o ti d’onile ni banana
i no dey bend down select
my money plenty
i get proper connect
influential spending
everything wey i do is standard
car wey i drive is standard
girl wey i carry standard
i no dey ever do sub-standard yo
i say you is standard
i say me is standard
oya my people standard
you no dey ever do sub-standard
is about time to hear the verse 2 ye
this girl a ye
if you dey feel me
make you no dey kaku ye
you ready for the cruse ye
biggy money full for the robber-band
gat shoes, everything no be lie, man
we aren’t trip, on stand
see, i get goons wey dey hold me down
oya; oya; oya; rewind selecta oh
baby oya whine to the centre oh
oya give them the lamba oh
altims, oya give them instrumental oh
omo gutter d’onile
omo gutter d’olona
e w’omo t’on ta breadi
o ti d’onile ni banana
i no dey bend down select
my money plenty
i get proper connect
influential spending
everything wey i do is standard
car wey i drive is standard
girl wey i carry standard
i no dey ever do sub-standard yo
i say you is standard
i say me is standard
oya my people standard
you no dey ever do sub-standard
all my people pray
dem dey pray for blessing
all my people pray
dem dey pray for blessing
k’ori b’awa se
make we call on blessing
k’ori b’awa se
k’a le fe beyonce
yea; yea; say reeky standard oh
jazzy standard oh
my manager is standard oh
my brother, kaka standard oh
hmmm; hmmm; woi woi wohh
ahh; ree!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dastic twodb over easy › lirik lagu anywhere tonight – dastic, twodb & over easy
- kumpulan lirik lagu austic › lirik lagu damn that’s mmmmm! – austic
- kumpulan lirik lagu vlev › lirik lagu поток (flow) – vlev
- kumpulan lirik lagu yoon seobin 윤서빈 › lirik lagu dreaming – yoon seobin (윤서빈)
- kumpulan lirik lagu blasemafian › lirik lagu high on you – blåsemafian
- kumpulan lirik lagu おニャン子クラブ onyanko club › lirik lagu お先に失礼 (excuse me until next time) – おニャン子クラブ (onyanko club)
- kumpulan lirik lagu d toks › lirik lagu like you – d-toks
- kumpulan lirik lagu raptor el shariff › lirik lagu mwezi mwema – raptor el shariff
- kumpulan lirik lagu mario kun › lirik lagu 123 – mario kun
- kumpulan lirik lagu emcee aidos › lirik lagu shooter – emcee aidos