lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dem no know – reeskyleo

Loading...

hmm hmm hmm hmm

yeh
jam the merciful

dem no know
dem no know
but they wanna know
but they, but they, but they wanna know
very soon i go show(show)
say the small boy is gonna blow
dem no know
hmm dem no know
but they wanna know
but they wanna know
very soon i go show
yeh say the small boy

as e dey be for the street n0body knows(n0body knows)
but on a low me i dey do my things dey go o oo (dey do my things dey go)
yeh
gradually me i dey grow grow
my plan is to shutdown many many shows
tan banlo konma ninsho o
my god is at work
not on a slow*mo
yeh
kole yewon
the way me i dey take
wey i dey survive as omo ogbon
koma yewon
me i just keep hustlе
i just keep on grinding
bad energy keep distancing
as omo ogbon i’m still standing
bad enеrgy keep distancing
as omo ogbon i’m still standing

dem no know
dem no know
but they wanna know
but they,but they, but they wanna know
very soon i go show(show)
say the small boy is gonna blow
dem no know
hmm dem no know
but they wanna know
but they wanna know
very soon i go show

kole yewon
the way me i dey take
wey i dey survive as omo ogbon
koma yewon
me i just keep hustle

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...