lirik lagu love for you – reje milez
reje milez love for you
intro
akwaba
oh my god is akwaba on the beat
verse 1
you promise me say u no go leave me
you go dey with me no matter the season
make i hold tight
wanna treat u like my lady
waiting for the perfect day we can say we made it
hmmmm
so many gals when dey follow me
but e be u na b d reason i dey check my phone hoping say na u go call me back(x2)
(chorus)
i gat love for u and nothing else
oh baby when u down i will be ur merrymen
me wanna give u love till d very end
abeg nor go do me something else(x2)
verse 2
ahh ahh
if any motherf*cker cum through
baby can i be ur iron man
dis ur love e dey burste my mendula
baby gal i nor go leave u go ozioma (kesena) (x2)
hook
can’t get a enough of u
wrote this song for u, understand na u
i no go lie to u make i tell u truth no one else but u (x2)
back to chorus
u be dis gas to my lighter
u be d icing for the cake baby wanna be ur biter
this ur beauty just dey standard
if u were added to the sun u go make man run mad (x2)
repeat hook
repeat chorus
make i be ur bobo
nkd
make i be ur bobo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu intizam › lirik lagu haksız – intizam
- kumpulan lirik lagu elior › lirik lagu waterfalls – elior
- kumpulan lirik lagu zatru › lirik lagu degrassi – zatru
- kumpulan lirik lagu punch arogunz › lirik lagu timezone – punch arogunz
- kumpulan lirik lagu the comfort › lirik lagu love is a dying plant – the comfort
- kumpulan lirik lagu mary mortem › lirik lagu i seen you as my corpse bride – mary mortem
- kumpulan lirik lagu sentien beats › lirik lagu methamphetamine dream – sentien beats
- kumpulan lirik lagu nev ver › lirik lagu break shit. – nev ver
- kumpulan lirik lagu akimbo4s › lirik lagu gib galore – akimbo4s
- kumpulan lirik lagu jj heller › lirik lagu heard it from a friend – jj heller